CRAYON Do Me cover image

Paroles de Do Me

Paroles de Do Me Par CRAYON


(Baby fresh I love this beat)
Wawawa

Show me your waist work (eh)
I go give you the moon work (eh)
Hmm we fit do am for titok (eh)
And I for like make we link up, lick your lip gloss
Show me your footwork (eh)
you too bad na Wetin sup (Oshey oh)
Hmm if them like make them jealous (owe)
If them like make them jealous
I still Dey love up yeah

Ma Shay mi beyen oh baby ma Shay mi beyen
don’t do me don’t now (don’t do me)
Baby don’t do me like that
Ma Shay mi beyen oh
Baby I dey here for ya
Don’t do me now don’t do me don’t me
Baby if them wan find you make them come find me
If e concern you e concern me
If them wan try you them wan try me
If e concern you e concern me
Amebo make them cho cho
If e concern you e concern me
If them wan touch you them wan touch me
If e concern you e concern me

Ordinary text I Dey para gan ni (eh)
I no wan hear say another man follow back door enter
Me I go kpa kpa ti tan mental (eh) e don do me
All the love wey you give don do me
And as fine like this don do me
And as you set like don me baby don me

Ma Shay mi beyen oh baby ma Shay mi beyen
don’t do me don’t now (don’t do me)
Baby don’t do me like that
Ma Shay mi beyen oh
Baby  I dey here for ya
Don’t do me now don’t do me don’t me
Baby if them wan find you make them come find me
If e concern you e concern me
If them wan try you them wan try me
If e concern you e concern me
Amebo make them cho cho
If e concern you e concern me
If them wan touch you them wan touch me
If e concern you e concern me

Ordinary text I Dey para gan ni (eh)
I no wan hear say another man follow back door enter
Me go kpa kpati tan mental (eh) e don do me
All the love wey you give e don do me
And as fine like this don do me
And as you set like this don do me
Baby don me

Ecouter

A Propos de "Do Me"

Album : Do Me (Single)
Année de Sortie : 2020
Ajouté par : Farida
Published : Aug 14 , 2020

Plus de Lyrics de CRAYON

CRAYON
CRAYON
CRAYON

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl