Paroles de Dem No Born Us Together
Paroles de Dem No Born Us Together Par BRYMO
My way nah way
Your own nah your own oh
Naso e dey
Reach where we dey today so
Everybody dey try try
We dey catch feelings, we dey cry cry
Life e sweet if you smart, thrive
You do better things, you go thrive thrive
Dem no born us together
Dem no born us together oh oh
Why you dey pull my trouser?
You dey pull my trouser ah ah
Shey dem born us together
Dem no born us together oh oh
Eh, why you dey look for wahala?
You dey look for wahala
E get the way
Wey better pass our own oh
I talk, you talk
E better pass own oh
Everybody dey try try
We dey stammer till we say baba
Life journey nah fine wine
The longer you live, you go thrive thrive
Dem no born us together
Dem no born us together oh oh
Why you dey pull my trouser
You dey pull my trouser, ah ah
Shey dem born us together
Dem no born us together, oh oh
Eh, you dey look for wahala
You dey look for wahala
Dem no born us together
Dem no born us togethe, oh oh
Why you look for wahala
You dey look for my troubl, ah
Shey dem born us together
Dem no born us togethe, oh oh
Eh, why you dey look for wahala
You dey pull my trouser aah
Eh, ah, ararabe, eh, ah
Who dey?
Dem no born us together
Dem no born us... Ah
Dem no born us together
Dem no born us together oh oh
You dey look for wahala
You dey, look for wahala
Shey dem born us together
Dem no born us together oh oh
Eh, why you dey look for wahala
You dey pull my trouser ah ah
Ecouter
A Propos de "Dem No Born Us Together"
Plus de Lyrics de BRYMO
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl