Paroles de Cross My Lane
Paroles de Cross My Lane Par BRODA SHAGGI
Well if you want challenge me
Challenge me direct
No be the one you go dey go through corner
No dey go through corner
Talk to me straight no dey go through corner
This guy won Dey run my package
No go try am, I be savage
I no dey play with my baby
I no dey with lover
I no dey play with my baby
I fit release my dog
Eh She’s my girl, my girl
Since I’ve been falling
This one I’m dying for
She’s the best no compare
Her smile is for me
For this girl I’ll shoot and run
Eeh Make you no cross my lane
Make you no cross my lane, make you no
Make you no cross my lane brother
Make you just Dey your Dey
Make you just Dey your lane
Make you just
Make you just Dey lane brother
Oma jeya, ode Feri Werey
Omo jeya, ode feri Werey
Oma jeya ah ah, Ode ma ri werey
Omajeya, ode feri werey
Abeg it’s okay
Na who fault
And when then?
And so what?
Oloje !
Ariwo po!
Carry yourself commot jor, I no fo
Me wey still dey look at the back
I never make any pass
I never give am the lamba-baba
And even though she gimme the eye
I never take my chance
I still dey look at the character-ta
But I no go fit dey do like Bala
Make any broda use me dey do shakara (can you imagine)
Shey you say you want dey show manpower
Today na today you go feel my para
No be my fault say she like my vibe
Look me right in the eye say make I capitalize
You get lucky say I dey with my guys
I’m feeling nice and I no dey like carry my size (no like that one)
Oma jeya, ode Feri Werey
Omo jeya, ode feri Werey
Oma jeya ah ah, Ode ma ri werey
Omajeya, ode feri werey
Oya gbo
I no dey play with my baby
I no dey play with love
If I catch you, e no go funny
I fit release my dog
No go there , no go there
No go there, no there baby
Malobe, malobe, malobe, malobe bobo
Dangerous
This girl is dangerous
I might be generous
But for my girl I’m dangerous
I’m dangerous ooo
Oma jeya, ode Feri Werey
Omo jeya, ode feri Werey
Oma jeya ah ah, Ode ma ri werey
Omajeya, ode feri werey
Ecouter
A Propos de "Cross My Lane"
Plus de Lyrics de BRODA SHAGGI
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl