BRAINEE Girls cover image

Paroles de Girls

Paroles de Girls Par BRAINEE


Thick girls with a high waist jean
Girls with bum bum bum bum bum

I like girls wey go pamper me
I want buss one call them go answer me (answer me)
Hadiza just holla me
I get shinkafa here, come hammer me (Onye Nku)
Joan says I too hot, she go wan blow me
I no need so, she go like do me
If only I fit to yarn say I innocent like Idibia
No 2 face
But I like Bolanle and Blessing
Woni Barca ati Chelsea (Chai)
Plus Sithembiwe and Jessy
Gbogbo won fly them no dey pest me
And I love Njideka
But o Likeri ego
O Likeri watchi wrestling
I for like Vanessa
But she talk say she go teach me a lesson

Cuz me I like girls (me I like girls)
I can't shout (I can't shout)
Me I like girls (I like girls)
I swear down (I swear down)
Omo me I like girl oh
Shey dem do me ni
Me I like Girls
See me I like girls
Tall girls, Short girls, Thick girls
Say me I like girls oh
Slim girls, Dark girls

Don't judge issa normal thing
I can like anybody I want (ehn)
Whether na londoner
Or na jamo babe
I can love everybody at once
I like Oloni, She be feminist
Feminist like women on top
And I like those two Kini in front
A soft backyard that a bobo can rub
I like girls in twos baba
I like girls with cruise baba
Five alive girls with juice baba
Wey fit make me confuse mama
And I love Njideka, But she loves cash
And she too dey watch wrestling
I for like Vanessa But she talk say she go teach me a lesson

Cuz me I like girls (me I like girls)
I can't shout (I can't shout)
Me I like girls (I like girls)
I swear down (I swear down)
Omo me I like girl oh
Shey dem do me ni
Me I like girls
See me I like girls
Tall girls, Short girls Thick girls
Say me I like girls oh
Slim girls, Dark girls

Black girls with a halogen top
Yellow girls with a melanin pop
Thick girls with a high waist jean
Slim girls with a little in front
Me I like girls that can cook dada
Kuz me I like food baba
I like girls in twos baba
Five alive firls with juice baba

Me I like girls
I can't shout
Me I like girls
I swear down
Omo me I like girl oh
Shey dem do me ni
Me I like girls, I can't lie
See me I like girls, I can't shout
Me I like girls, I swear down
Omo me I like girl oh
Shey dem do me ni
Me I like girls, I can't lie

Ecouter

A Propos de "Girls"

Album : Girls (Single)
Année de Sortie : 2020
Copyright : (C) 2020 Effyzzie Music Group
Ajouté par : Farida
Published : Sep 21 , 2020

Plus de Lyrics de BRAINEE

BRAINEE
BRAINEE
BRAINEE
BRAINEE

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl