...

Paroles de Talk Par BOY SPYCE


A thousand people falling by my side

But na only one God wey dey fight my fight

Ain’t no bad man fit to stop this fire in me

And me I no like look another man thing

If na two 5 Naira wey dey for my Jean

I go buy buns I go chop my thing in peace

So when the road dey rough and e be like make I stop

I think about my promise that I’ll make it to the top

I think about the ghetto that be where I come from

I think of how my papa hustle make I fit to chop

And I think about the blood wey dey for the cross

I think about the way I start and how far I’ve come

So I pull myself together and I buckle up

I think about the reality say

If I start to talk

If I start to count all the blessings wey dey for my life

My mouth no go stop

And if I start to talk

If I start to count all the blessings wey dey for my life

My mouth no go stop no oh

Cos there be a thousand people falling by my side

But na only one God wey dey fight my fight

Ain’t no bad man fit to stop this fire in me

And Me I no like look another man thing

If na two 5 Naira wey dey for my Jean

I go buy buns I go chop my thing in peace

This life oh this life

Wetin my eyes don see for this life

Awokan romipin for this life

I no dey fear anything for this life bro

Meanwhile for midnight

I dey fast I dey pray for inside

Wetin my eyes no fit see I dey fight

But I still put a smile on despite

Of the difficulties and the principalities

I go stand on my feet

Praying 7 Holy Mary’s

Lord forgive me my sins

And I know say e no easy but I’m destined for this I be king

So when the road dey rough and e be like make I stop

I go think about my promise that I’ll make it to the top

I think about the ghetto that be where I come from

I think of how my papa hustle make I fit to chop

And I think about the blood wey dey for the cross

I think about the way I start and how far I’ve come

So I pull myself together and I buckle up

I think about the reality say

If I start to talk

If I start to count all the blessings wey dey for my life

My mouth no go stop

And if I start to talk

If I start to count all the blessings wey dey for my life

My mouth no go stop

And if I start to talk

If I start to count all the blessings wey dey for my life

My mouth no go stop

And if I start to talk

If I start to count all the blessings wey dey for my life

My mouth no go stop no oh

Ecouter

A Propos de "Talk"

Album : (Single)
Année de Sortie : 2024
Copyright :
Ajouté par : Farida
Published : Oct 25 , 2024

Plus de Lyrics de BOY SPYCE

BOY SPYCE
BOY SPYCE
BOY SPYCE
BOY SPYCE

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2025, We Tell Africa Group Sarl