BELLA SHMURDA New Born Fela  cover image

Paroles de New Born Fela

Paroles de New Born Fela Par BELLA SHMURDA


Used to the good life
I never pray for the bad time
You know money good sha
Anything wey stress I no like sha
No thank me don’t mention
I just wanna love you intentional
No pressure no tension
I just want love you exceptional
Mother Fucking Babylon
I no stop till I get enough
I no wait my journey long
Make the money full pass burdilon
I no girl wey dey use toy
I no care baby na your choice
And I fit but you don perignon
Nobody go run your marathon

I be the new born fela
Story teller, battery charger
Baby pana, for my matter, use kayamata
I know the matter, the matter don’t matter
I be naija don dada
Baby sho wapa , Emi kon fela
Call me jigga, I no get dada
Love my cigar, do re mi fa so
Kalakuta ni mo wa sha
Hello

Many things I see life ko ma easy
Oya kilotunfeso, abaso
Kulukulu so, miogbowon
Oya kilonso, mio ran wan
Miolejo, mio moto
Gongo aso, kutupa awu
Wangelewa tobarimi loru
Ayen lo to barimi l’osun
Kosewu na me go ball you
Mother Fucking Babylon
I no stop till I get enough
I no wait my journey long
Make the money full pass burdilon
I no girl wey dey use toy
I no care baby na your choice
And I fit but you don perignon
Nobody go run your marathon

I be the new born fela
Story teller, battery charger
Baby pana, for my matter, use kayamata
I know the matter, the matter don’t matter

Jesu go to calvary
No alawee, just for your sins
Don’t make me your enemy
Many things I see, life koma easy

Ecouter

A Propos de "New Born Fela "

Album : New Born Fela (Single)
Année de Sortie : 2022
Ajouté par : Farida
Published : Aug 04 , 2022

Plus de Lyrics de BELLA SHMURDA

BELLA SHMURDA
BELLA SHMURDA
BELLA SHMURDA
BELLA SHMURDA

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl