
Paroles de State Of Mind
...
Paroles de State Of Mind Par Babyboy AV
Culture
AV
Ah
Only thing I dey find na the things wey go give me peace of mind
Hold me down if you want, hold me down, no destroy my mind
The only love I dey feel na the one wey go give me peace of mind
Peace of mind
Losing it, I am losing it
Losing it (I am losing my mind)
Losing it, I am losing, losing
I am losing
You see dem catch you, na learn you go learn
Time dey go, omo na big wahala
Stomp your back, look you for eye
Time to slow, time to fast
Smile for front, frown for back
White room, dem go turn am to black
Wetin be this, wetin be that
Call police, omo na court be that
I no know where life dey carry me dey go
I don't really wanna know
Steady, giving them flows
Cover my eyes, oh
I no know where life dey carry me dey go
Do you really wanna know (do you really wanna know)
Oya, no, oya, no, kpe kpe
Alo, no, no (Alo, no, no)
Losing it, I am losing it
Losing it (I am losing my mind)
Losing it, I am losing, losing
I am losing
You see dem catch you, na learn you go learn
Time dey go, omo na big wahala
Stomp your back, look you for eye
Time to slow, time to fast
Smile for front, frown for back
White room, dem go turn am to black
Wetin be this, wetin be that
Call police, omo na court be that
Ah
Only thing I dey find na the things wey go give me peace of mind
Hold me down if you want, hold me down, no destroy my mind
The only love I dey feel na the one wey go give me peace of mind
Ecouter
A Propos de "State Of Mind"
Plus de Lyrics de Babyboy AV
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl