ANGELOH Baby  cover image

Paroles de Baby

Paroles de Baby Par ANGELOH


Pretty little thing you know you fine for me
Everything about you e dey rhyme for me
But them other guys don do you cunny
Sorryyyyy
But I’m here now, bang bang bnag
I no belong to men are scum, gang gang gang
I’m the type of brother wey go show you off
And spend my money, make you peng peng peng
If we talking rating you be ten ten ten
Boss lady mode e dey pepper dem
I go treat you right with my church mind
Girl I know mind, we can do this for life

Baby forget the things you know
Show you love you never see before
Baby forget the things you know
Show you love you never see before
Baby forget the things you know
Show you love you never see before
Baby forget the things you know
Show you love you never see before

I’m tryna love you like a love life
I’m tryna love you baby all night
I’m tryna to give my baby a baby and be my baby’s baby
Cause everubody’s a baby in the Lord’s eyes
I’ll take you to school, show you ABCs of love
Now you dey carry first
Passing in fying colours
Stress free, soft life, seven stars
Chop life, vacay, see side
How many babies you decide

Baby forget the things you know
Show you love you never see before
Baby forget the things you know
Show you love you never see before
Baby forget the things you know
Show you love you never see before
Baby forget the things you know
Show you love you never see before

Baby my loving is lucid
Something like a movie
Let me show you solid cruise
Baby my loving is lucid
Something like a movie
Let me show you solid cruise
Baby my loving is lucid
Something like a movie
Let me show you solid cruise
Baby my loving is lucid
Something like a movie
Let me show you solid cruise

Ecouter

A Propos de "Baby "

Album : Baby (Single)
Année de Sortie : 2023
Ajouté par : Farida
Published : Jul 19 , 2023

Plus de Lyrics de ANGELOH

ANGELOH

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl