Paroles de Party No Dey Stop
Paroles de Party No Dey Stop Par ADEKUNLE GOLD
I’m not moved by what I see
I know who I be
I just want my peace
Make money dey
I go get everything I need
In my own timing
Ko ni kọja mi, ko ni delay
So many people deny
Oluwa don consign
Can’t believe this is my life
Everything come align
They looking me so surprised
S’omo de lodun bayi
I know it's hurting your pride
Believe me I don't mind
Party no dey stop when we pop
Yeah we up
Plenty spending like it’s nothing
Party no dey stop when we pop
Yeah we up
Plenty spending like it’s nothing
See me I no dey worry cause Oluwa don consign me
I no dey put mouth for wetin no concern me
Kind of slow but I'm always on timing
Say my eyes don see many thing
Ti mi o gbadura fun ota mi
If you still dey hate you need therapy
Good vibes no bad energy
Aje tin ba jade tan aya wọn aja
Tin ba ti fẹ mu’le na banger
Me wey I don high on paraga
How I go get time for wahala
Find one girl wey fine like Rihanna
Spending like Obi Cubana
Leave acting for Tony Montana
Original not made in China
Party no dey stop when we pop
Yeah we up
Plenty spending like it’s nothing
Party no dey stop when we pop
Yeah we up
Plenty spending like it’s nothing
Ọrọ aye mi ko ma’le
Ma lọ Cali or Paris
Go again another day
Kilo fẹ Richard Millie or Patek
Wo currency lọwọ mi
The real shit no fugazzi no fugazzi
In da club turn it up (Turn it up)
Oluwe ma we (oluwe ma we )
Oluwe ma we
Party no dey stop when we pop
Yeah we up
Plenty spending like it’s nothing
Party no dey stop when we pop
Yeah we up
Plenty spending like it’s nothing
Ecouter
A Propos de "Party No Dey Stop"
Plus de Lyrics de ADEKUNLE GOLD
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl