FIREBOY DML Afro Highlife cover image

Afro Highlife Lyrics

Afro Highlife Lyrics by FIREBOY DML


Fireboy here so
Yah yah

They no know say we dey around
'Cause we dey show up unannounced
But when they listen to the sound oh ah
They go start to come around
Ti n ba ti pe e, ko ma dahun  (Ti n ba ti pe e, ko ma)
Ti n ba f'owo gbe, sho ma bounce? (Ti n ba f'owo gbe, sho ma)
I know you love the way I sound oh ah
Oya turn around
I just dey enter the place
But I dey killy show
And dem dey love me already
As you dey see me so
Won ni pe kileleyi?
Afro highlife oh, afro
Ki la tun gbe de?
Afro highlife oh, afro
Won ni pe wetin we bring come oh
Afro highlife oh, afro
Wetin my people want hear?
Afro highlife oh, afro
Zaki oya give them oh
Arabaribiraba

See everybody wants to faaji
Na why dem dey call me alhaji
I know you just dey realize
The music makes me feel alive
Give them the bass (They must to dance)
And if you give them the guitar (And dem go dance)
Abegi play the trumpet oh (They must to dance)
Make dem know who we are (And dem go dance)
I just dey enter the place
But I dey killy show
And dem dey love me already
As you dey see me so
Won ni pe kileleyi oh?
Afro highlife oh, afro
Ki la tun gbe de?
Afro highlife oh, afro
Won ni pe wetin we bring come oh
Afro highlife oh, afro
Wetin my people want hear?
Afro highlife oh, afro
Oya give them oh
Arabaribiraba

They must to dance
And dem go dance
They must to dance
And dem go dance dance
Afro highlife oh afro
Afro highlife oh afro
Afro highlife oh afro
Afro highlife oh afro

Watch Video

About Afro Highlife

Album : PlayBoy (Album)
Release Year : 2022
Copyright : © 2022 YBNL Nation / EMPIRE
Added By : Farida
Published : Aug 05 , 2022

More FIREBOY DML Lyrics

FIREBOY DML
FIREBOY DML
FIREBOY DML
FIREBOY DML

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl