
Osusu Lyrics
...
Osusu Lyrics by Famous Pluto
Na famous Pluto
Ogbe
Wowowo
Casala burst the nigga
I mat the nigga if the nigga run
Wahala I catch am for traffic for Lagos
Na osusu money na the nigga carry run
Wetin day sup
I must active if the owo day involved
Leave Cho Cho Cho carry the money come
Jeriq wassup
Put me on call
I hear say
One nigga carry the money run
I nor one too day talk
I go spill he blood if he burst
I nor one day lock up
I make sure I carry my gun
Na osusu money na the nigga carry run
Casala burst
The nigga
I mat nigga if the nigga Run
wahala I catch am for traffic for Lagos
Na osusu money na the nigga carry
He father, He papa
Wetin day sup
I must active if the owo day involved
Leave Cho Cho Cho carry the money come
Jeriq wassup
Put me on call
I hear say
One nigga carry the money run
I nor one too day talk
I go spill he blood if he burst
I nor one day lock up
I make sure I carry my gun
Na osusu money na the nigga carry run
Wetin dey sup kasala don burst
Oga Update me Ogbe don come
My website more dollar dot come
Get that man down wizzy don’t dull
You want run Usain bolt
Men ga egosi gi movie home alone
Na money matter make you see me for road
Samba ga emekwa ife actor melu boss
Loader 40 picker 40 middle man 20 wire me the benji
Short time Nsogbu
Overnight nsogbu
She dey ride me
I dey ride my benzo
Casala burst the nigga
I mat nigga if the nigga run
Wahala
I catch am for traffic for Lagos
Na osusu money na the nigga carry
He father
He papa
Watch Video
About Osusu
More Famous Pluto Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl