Fever Lyrics by DJ MILLZY


[INTRO]
DJ Milzy
Leaders of the new school
Let’s go
Oh Lord have Mercy
Hmmm, sugar daddy

[KiDi]
I swear
By the moon and the stars say
I go love you till the end oo erh
I promise
On my honour say I will never
Oh no no, I will never leave you lonely

[CHORUS]
Oh no no, baby ring my bell
Baby gives me fever
When you ring my bell
Oh no no, girl you ring my bell
Baby gives me fever
When you ring my bell… erh

[KiDi]
Take a picture, I be the boy wey go love you
Spin my head; I know you give me fever
Mmmm, sexy lady come, come
Give me ginger
I be the boy wey go love you
Spin my head; I know you give me fever

[Shaker]
Yehowah nye kplɔ la nye
I no dey get you sef ɔdɔ
Let’s go, on your marks get set ɔdɔ
The thing set ɔdɔ
My eye gets ɔdɔ
And I need you loving riddex ɔdɔ  eh
I give my all cos you give me mission
And you remind me of a song like
Zigi zege, Zigi zege
I don’t know what you’ve done to me
But I dey like am
Tell me what I for do, ɔdɔ ye wu
To make you see sey
I dey love you die
I dey love you die
Tell me what I for do, ɔdɔ ye wu
To make you see sey
Mɛ lɔ wo; mɛ lɔ wo; me lɔ wo
Yehowah nye kplɔ la nye

[CHORUS]
Oh no no, baby ring my bell
Baby gives me fever
When you ring my bell
Oh no no, girl you ring my bell
Baby gives me fever
When you ring my bell… erh

[Shaker]
Tell me what I for do, ɔdɔ ye wu
To make you see sey
I dey love you die
I dey love you die
Tell me what I for do, ɔdɔ ye wu
To make you see sey
Mɛ lɔ wo; mɛ lɔ wo; me lɔ wo
Yehowah nye kplɔ la nye

Take a picture, I be the boy wey go love you
Spin my head; I know you give me fever
Mmmm, sexy lady come, come
Give me ginger
I be the boy wey go love you
Spin my head; I know you give me fever

Ah uh… aa
Let’s go
DJ Milzy

Watch Video

About Fever

Album : Fever (Single)
Release Year : 2019
Added By : Beawull
Published : Oct 18 , 2019

More DJ MILLZY Lyrics

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl