Shayo Lyrics by CEEZA MILLI


Ceeza Milli, StarBoy
Okulo le

Shalanga lo ma ku si panya
Joanna make ma manya
Mala ma lo ma ku si panya
Shalanga lo ma ku si panya

Shayo plenty oh, manya
Pana, omo yapa oh
O gbona, gbefun
Baby o,  make we manya o
Shayo plenty oh, manya
O gbona O mo mu lara oh
Owo ya pa oh, baby o
Hope say yo no go taya o

Dem say we dey do too much (o wa o)
You never see anything (o wa o)
For your front we go pop champagne (o wa o)
You dey vex say we buy motor
Genevieve o shake ukwu (o wa o)
Come down make you whine that thing (o wa o)
Make that nigga feel something (o wa o)
Come close make I spray something (o wa o)

Shalanga lo ma ku si panya
Joanna make ma manya
Mala ma lo ma ku si panya
Shalanga lo ma ku si panya

O lata, baby your body na fire
Girl you know say no body badder
To ba lo’le wa tun pada
Wa tun pada o eh oo
Loke Loke (loke loke)
Jeun soke ehn ehn
Your matter no be joke o
Girl your body fire ehn ehn

Shayo plenty oh, manya
Pana, omo yapa oh
O gbona, gbefun
Baby o,  make we manya o
Shayo plenty oh, manya
O gbona O mo mu lara oh
Owo ya pa oh, baby o
Hope say yo no go taya o

If you like, I no mind I dey with the one
Wey dey really really burst my mind
I no mind, she no mind say tonight everything is cool and vibe
Everyday na low key oh
Say nobody really know say we no dey like all night
I wanna come through for you baby
Everything’s fresh and cool, alright
Taba de, sho ma de, taba de, sho’ma de
Omoge sho ma la mi oh
Wa till the early momo
Omoge sun mo bi sho ma gbon mi oh
Erima whine and craze
Omoge wa, wa to mi wo
Omoge I dey for tonight
Omoge I dey for the ride oh

Dem say we dey do too much (o wa o)
You never see anything (o wa o)
For your front we go pop champagne (o wa o)
You dey vex say we buy motor
Genevieve o shake ukwu (o wa o)
Come down make you whine that thing (o wa o)
Make that nigga feel something (o wa o)
Come close make I spray something (o wa o)

Shalanga lo ma ku si panya oh
Joanna make me manya oh
Malama lo ma ku si panya
Shalanga lo ma ku si panya oh

 

Watch Video

About Shayo

Album : Diamond in the Rough (Album)
Release Year : 2020
Added By : Afrika Lyrics
Published : May 02 , 2020

More CEEZA MILLI Lyrics

CEEZA MILLI
CEEZA MILLI
CEEZA MILLI
CEEZA MILLI

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl