Ojah Lyrics by C NATTY


Ojah ojah ojah ojah
Ojah ojah ojah ojah
Ojah ojah ojah ojah
Ojah ojah ojah ojah

Ojah ojah ojah ojah
Ojah ojah ojah ojah
Ojah ojah ojah ojah
Ojah ojah

I don go I don come
And I go yarn you Wetin sup
Moruf come from London
Dem say e com dey start to form

Oh Dem say buy bigi jeep oh
Say make dem call am bigi man oh
Na so e carry fine opeke to lu jibiti oh
lo Je gbese
Morufu je gbese

Ojah ojah ojah ojah
Ojah ojah ojah ojah
Ojah ojah ojah ojah
Ojah ojah ojah ojah

Ojah ojah ojah ojah
Ojah ojah ojah ojah
Ojah ojah ojah ojah
Ojah ojah ojah ojah
Ojah Ojah

Aaah, make Una shine Una eye oh
Things dey happen
Person wey want chop life no suppose dey sleep
I dey tell you

Mo wa ni ore kan
E dey for depression
E make the connection
E click confirmation
Lowo ba wole oh
E rent big mansion
E start to dey pompous
E say nothing dey happen
Leave me make I chop abeg (Alagidi)
Nobody want suffer head (Alagidi)
Alarm go blow you go hear (Alagidi)
Na one day wey e go clear (Alagidi)
Won ni ko si eni to le ba soro mo (Alagidi)
Won ni pe won so fun sugbon ko de gbo (Alagidi)
Shea lo gara si won loba di ojo kan
Awe lo gba soldier leti oh (Alagidi)
O sare oh  

Ojah ojah ojah ojah
Ojah ojah ojah ojah
Ojah ojah ojah ojah
Ojah ojah ojah ojah

Ojah ojah ojah ojah
Ojah ojah ojah ojah
Ojah ojah ojah ojah
Ojah ojah

Alagidi Alagidi  Alagidi  Alagidi
Alagidi Alagidi Alagidi Alagidi

Ye ye C Natty le le le Yaaknow

Watch Video

About Ojah

Album : Ojah
Release Year : 2020
Added By : Farida
Published : Apr 02 , 2020

More C NATTY Lyrics

C NATTY
C NATTY
C NATTY

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl