BRACKET You & I cover image

You & I Lyrics

You & I Lyrics by BRACKET


Oh baby girl you give me extacy
Oh baby girl you be my fantasy
Chop suya drink Hennessey
As we dey party dem jealous
Say your back ass scandalous
Honeymoon for Barbados
Me and you fabulous nothing fit scatter us
From Africa to Jamaica
We go do this thing forever
I will never leave you lai lai
You dey make me high kai kai
Your love na ginja o wey ginja o wey
You dey make me sing o wey sing o wey

Aah aah all I want to see is you and I
Aah aah baby can’t you see you dey blow my mind
All I want to see is you and I
Just you and I

Anytime you touch me I’m feeling it
Anytime you kiss me I’m loving it
Abi feeling it
Eeh I’m loving it
I want you to know say na you dey my mind
We go travel around the world just you and i
From Africa to Jamaica
We go do this thing forever
I will never leave you lai lai
You dey make me high kai kai
Your love na ginja o wey ginja o wey
You dey make me sing o wey sing o wey

Aah aah all I want to see is you and I
Aah aah baby can’t you see you dey blow my mind
All I want to see is you and I
Just you and I
Aah aah all I want to see is you and I
Aah aah baby can’t you see you dey blow my mind
All I want to see is you and I
Just you and I

Watch Video

About You & I

Album : Love Letters (Album)
Release Year : 2022
Added By : Farida
Published : Aug 23 , 2022

More BRACKET Lyrics

BRACKET
BRACKET
BRACKET

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl