
Captain Lyrics
...
Captain Lyrics by BNXN
Backward never, Forward ever, backward backward backward never
Backward never, Forward ever, backward backward backward never
Backward never, Forward ever, backward backward backward never
Omo you see my life na the kind one, I no get time for gratification
Na big money wey I siphon, that one no come be abomination
Mo mo pe inu ma n bii won
Anytime when they see us
Lese kese la ma n le won
Una Dey joke, I'm serious
Omo na me get kpoli wey smell like Oreo
I'm smoking OG
Him no like story he like e money o
As if you know me
‘cause my ex girlfriend too like soji o na me Dey run P
Baby I did not choose this life I'm sorry o
Girl the life chose me
Na me get kpoli wey smell like Oreo
I'm smoking OG (Cali)
Him no like story he like e money o
As if you know me (gbo mi)
‘cause my ex girlfriend too like soji o ( Soji o )
Na me Dey run P, baby I did not choose this life I'm sorry o
Girl the life chose me
Kor kor kor
It's the captain the commodore
I Dey use all my full senses and I Dey use all of my opolo
Sound it let them know I'm a son of God, from the south side you sabi now
While some may hate on my preferences they cannot deny say me I sabi gan, I sabi gan
Been active, i've been at this, fun Odun meje
Hire powers, higher powers, I'm feeling like Odumeje
Who get this? Let me trash it dem no sabi play
Make I romance your woman, I'm feeling like I'm Omah lay
Omo you see my life na the kind one
I no get time for gratification
Na big money wey I siphon, that one no come be abomination
Mo mo pe inu ma n bii won, anytime when they see us
Lese kese la ma n le won, una Dey joke, I'm serious
Na me get kpoli wey smell like Oreo (Oreo)
I'm smoking OG (ori lo yo mi)
Him no like story he like e money o
As if you know me, cause my ex girlfriend too like soji o
Na me Dey run P, baby I did not choose this life I'm sorry o
Girl the life chose me
Na me get kpoli wey smell like Oreo (Oreo)
I'm smoking OG (Cali)
Him no like story he like e money o
As if you know me (gbo mi)
Cause my ex girlfriend too like soji o( say na Soji o )
Na me Dey run P,
Baby I did not choose this life I'm sorry o
Girl the life chose me
Na me get kpoli wey smell like Oreo (Oreo)
I'm smoking OG (ori lo yo mi)
Him no like story he like e money o
As if you know me
Cause my ex girlfriend too like soji o
Watch Video
About Captain
More BNXN Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl