
Therapy Lyrics
...
Therapy Lyrics by BAD BOY TIMZ
10 friends can’t play for 10 years ko tete ye mi
I dey carry person along but ko tele mi
I dey feel alone even around family
Everyday on kpoli i just comot from therapy
Won yo won ni setting
No fit count all of these blessing
Now the world is listening
And the world resetting
Mo de ma mix mi cana yen with benson
Padi mi bawo lo she jen sin
Bere mole mujo mi o jeje
Bere molo mujo mi o gebse eh
Oh eh eh oh oh oh ye ye
I wish i could fly
I wish i could fly fly away
To a place they don’t know
I wish i could fly away
Lost some friends over money, over kpekus
Over pride, over something wey no matter for real life
Oh my guy whyyy
Mi o shojo
Mi o foh mi o foh mi
Superhero no dey drop gbebu everytime normal style
Timi come outside the sun de shine
The sun the shineeee
Won yo won ni setting
No fit count all of these blessing
Now the world is listening
And the world resetting
Mo de ma mix mi cana yen with benson
Padi mi bawo lo she jen sin
Bere mole mujo mi o jeje
Bere molo mujo mi o gebse eh
Oh eh eh oh oh oh ye ye
I wish i could fly
I wish i could fly fly away
To a place they don’t know
I wish i could fly away
Wa jo pa
To a place they don’t know
I wish i could fly away
Watch Video
About Therapy
More BAD BOY TIMZ Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl