Sability Lyrics
Sability Lyrics by AYRA STARR
E le oh
Dey greet everybody for here oh
Padi jo sé sé pele oh
Mo ti so fun won tele oh
Belle oh
Deliver like I get belle oh
Them say I Dey go cele oh
Them say I Dey go cele oh
Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweet passi, amala ketu
Shinji kagawa
Jesu kristi loba wa
Gat dem falling yakata
You know as e sabi girl dey do
Sabi oooo
Sabi oooo
Sabi oooo
Sabi oooo
oni reason , oni reason
why dem dey call me oloyin
while you beefing
i’m still leading
kill anything i no fit miss
you no go fit in my shoes
high fashion Jimmy Choos
wanna sip some gin and juice
tomorrow, will be okay
Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweet passi, amala ketu
Shinji kagawa
Jesu kristi loba wa
Gat dem falling yakata
You know as e sabi girl dey do
Sabi oooo
Sabi oooo
Sabi oooo
Sabi oooo
Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweet passi, amala ketu
Shinji kagawa
Jesu kristi loba wa
Gat dem falling yakata
Watch Video
About Sability
More AYRA STARR Lyrics
Comments ( 1 )
do you want to make quick money? i load bank accounts any amounts upto 100 millions dollars, i can load also cash app, any amounts, i have also an ATM card that i give you, to withdrew unlimited amount of Free money , it has a daily limit of 50,000 dollars and it has 2 years expiry date. email me quickhack65at g mail com
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl