...

Fire Lyrics by Arathejay


Anyhow we battle with the fire

Things we been dey face if we go talk am you go para

Aka me nko ne Father

Still wanna go farther

I just want run up with Mic-ky like I’m Jagger

I took a turn nti mensuro wuo , I’m focused

Whatever be coming we go face am with a full stop

In no matter weather, water or the fire

Plot and cast and bindy if they wanna put asunder

With no support oh no support

Lonely on this journey sour asɛ bitter leaf ah

No returning ain't a place where we go sleep

So we no fit gree make any baga take a piss

No comport oh nah nah, we no comport

Meyi w’asotre sɛ Yehowa n’asɔ m’ano ne fire ah

Hyehyɛ me asoma me, w’aka m’asɛm me-believe-y

Ɔbra nso ne me di asie

Ow why

Ahhh

gimme gimme wings my brother

Give me energy holy father

Somebody pour me holy water

Any small thing I don dey para

gimme gimme wings my brother

Give me energy holy father

Somebody pour me holy water

Any small thing I don dey para

Ahhh

gimme gimme wings my brother

Give me energy holy father

Somebody pour me holy water

Any small thing I don dey para

gimme gimme wings my brother

Give me energy holy father

Somebody pour me holy water

Any small thing I don dey para

Ahhh

Emi ati melody, Kosi remedy

I’m tired of the medicines

Koma easy fun mi

Brother pray for me

The pain and the energy

I say the life that we living in

No be small thing

I swear The matter tire me

I need therapy

I don’t know my enemies

Callie mummy

Oluwa Lon shomi

Ahh gimme gimme wings

With Your Mighty power

Make I never slip

No Father not this hour

Make I Tell you bout this pain on this journey

Hwɛ me nanho

Nti na ɛya mekɔ kakra na matwentwɛn kwanso

Father gimme gimme light

Blessings you for shower

Make we live-y life

Cos nneɛma ɛya na ɛkɔso ɛte m’akoma mpo

Agya hyehyɛ me na soma me

Ka m’asɛm me-believe-y ɔbra nso ne me di asie

Ow why

Ahhh

gimme gimme wings my brother

Give me energy holy father

Somebody pour me holy water

Any small thing I don dey para

gimme gimme wings my brother

Give me energy holy father

Somebody pour me holy water

Any small thing I don dey para

Ahhh

gimme gimme wings my brother

Give me energy holy father

Somebody pour me holy water

Any small thing I don dey para

gimme gimme wings my brother

Give me energy holy father

Somebody pour me holy water

Any small thing I don dey para

Watch Video

About Fire

Album : (Single)
Release Year : 2025
Copyright :
Added By : Farida
Published : Apr 07 , 2025

More Arathejay Lyrics

Arathejay

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2025, We Tell Africa Group Sarl