Oh My Home Lyrics
Oh My Home Lyrics by AJEBO HUSTLERS
Everybody looking for something to believe in
Oil price rise even with their BP
You no sort course, you go see your VC
You no get the job cause you no know the DG
Wayo, oh my home
Oh my home
Oh my home
When shall I see my home
I dey dream of
Oh my home
Oh my home
Oh my home
When shall I see my home
I dey dream of
See my people say dem don pray tire o
See my people say dem don cry tire o
Dem cast and bind by fire o
Fire o, fire o, fire o
See my people say dem don pray tire o
See my people say dem don cry tire o
Waka waka waka sotey dem tire o
Tire o, tire o, tire o
Kpos
I dey carry cutlass and any pit wey dem big
We must just and pass
Shey na H you dey H, wey make you sabi contact
If na hate you dey hate abobbi stop am fast
You wey dey pali with my padi from back
No forget say chinos look like khaki from far
For basic amenities
My people dey cast and bind
Who do us this thing
The matter suppose cast from time
Everybody looking for something to believe in
Oil price rise even with their BP
You no sort course, you go see your VC
You no get the job cause you no know the DG
Wayo, oh my home
Oh my home
Oh my home
When shall I see my home
I dey dream of
Oh my home
Oh my home
Oh my home
When shall I see my home
I dey dream of
See my people say dem don pray tire o
See my people say dem don cry tire o
Dem cast and bind by fire o
Fire o, fire o, fire o
See my people say dem don pray tire o
See my people say dem don cry tire o
Waka waka waka sotey dem tire o
Tire o, tire o, tire o
Yo
Make way bad boys coming through
Ajebo Hustlers
Kpos Lifestyle
Avante
Watch Video
About Oh My Home
More AJEBO HUSTLERS Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl