I Believe Lyrics
I Believe Lyrics by AGHOGHO
If I no believe in myself wetin I gain
I for no dey here dey sing this song today
Even the songs wey you don hear before
People dey carry am for their head dey go
I believe in myself, for myself nobody else
Nobody send me message, na only me waka come this world
Me I know say, if I fit think am well, I go fit do am well
Me I dey capable ooo
If I fit think am well, I go fit do am well

E no matter wetin anybody say for dia ooooo
If I no believe in myself wetin I gain
I for no dey here dey sing this song today
Even the songs wey you don hear before
People dey carry am for their head dey go
Wetin go make me, look another person matter
Make I dey face front dey go my way jeje jejely
As e come be now, time no too dey to dey do anyhow for this life
I don tell you oh oh oh
Make you dey your dey, make I dey my dey

Me i don realise say it's a deying sometin oooo
If I no believe in myself wetin I gain
I for no dey here dey sing this song today
Even the songs wey you don hear before
People dey carry am for their head dey go
If I no believe in myself wetin I gain
I for no dey here dey sing this song today
Even the songs wey you don hear before
People dey carry am for their head dey go
If I no believe in myself wetin I gain
I for no dey here dey sing this song today
Even the songs wey you don hear before
People dey carry am for their head dey go
Make you dey your dey, make I dey my dey
Make you dey your dey, make I dey my dey
Make you dey your dey, make I dey my dey
Make you dey your dey, make I dey my dey
Watch Video
About I Believe
More AGHOGHO Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl