ZORO Waka Waka cover image

Waka Waka Lyrics

Waka Waka Lyrics by ZORO


Je m’appelle zoro  swag bag
I go Uganda, fine Uganda
Is troll enter Rwanda
Nwanne dina mba , the lamba 
The kind baka when i see 
Take me back to Uganda, go Uganda
I come through nobody breathe
Big baller black mamba

I go dey waka waka waka
I to dey waka waka waka 
My own na to  waka waka waka
Wakanda dey wak wak waka 
We go dey waka waka waka
I to dey waka waka waka 
My own na to  waka waka waka
Wakanda dey wak wak waka

Lagos to Kampala 
A mission to dangbana 
Dolce & gabana
Let the babe wey no whine well dakwada 
First class ticket to Accra 
Charley me no dey for jankara 
I just want suku sarambara
In the coup like Thomas sankara
Lavida lavida 
I pity my liver , snapchat me with status
Jozi to Nairobi Malawi sativa
I D G A F on my wizkalifa 
Saba laba laba  shebe lebe lebe 
Saba laba laba  shebe lebe lebe 
Saba laba laba  shebe lebe lebe 
Saba laba laba  shebe lebe lebe 

I go Uganda, fine Uganda
Is troll enter Rwanda
Nwanne dina mba , the lamba 
The kind baka when i see 
Take me back to Uganda , go Uganda
I come through nobody breathe
Big baller black mamba

I go dey waka waka waka
I to dey waka waka waka 
My own na to  waka waka waka
Wakanda dey wak wak waka 
We go dey waka waka waka
I to dey waka waka waka 
My own na to  waka waka waka
Wakanda dey wak wak waka

My head cocoa 
Eyes like gorillas In DR Congo 
Tall like palm wey dey grow for Togo
Hearth dey beat Nigeria 
Agogo oga  tru dey build pyramid 
Then you go know
Africans salad roastes dodo 
Adjogan music for port novo
Wakanda banger oya let it blow 
Turn off the light, She still dey di shine 
Turn on the light, the shine dey shine
 Lupita nyongo swag you know
You know the vibes 
Vibes come jam vibes 
Vibes dey vibes 
Saba laba laba she lebe lebe 
Saba laba laba she lebe lebe 
Saba laba laba she lebe lebe 

I go dey waka waka waka
I to dey waka waka waka 
My own na to  waka waka waka
Wakanda dey wak wak waka 
We go dey waka waka waka
I to dey waka waka waka 
My own na to  waka waka waka
Wakanda dey wak wak waka

Watch Video

About Waka Waka

Album : Waka Waka (Single)
Release Year : 2021
Added By : Farida
Published : Sep 27 , 2021

More ZORO Lyrics

ZORO
Two
ZORO

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl