VECTOR Mama Maradona cover image

Mama Maradona Lyrics

Mama Maradona Lyrics by VECTOR


Yeah
Mama Maradona no know sey Maradona na Maradona.
(WC)
(Yeah)

Mama, Mama Maradona with the soccer yeah  (Soccer yeah)
E Dey try hook me up with hin daughter yeah
Maybe hin think sey I’m ajebutter  (butter)
Olorun maje o resu to ma Bota (Bota)
Mama Maradona with the soccer eh (Soccer eh)
E Dey try hook me up with hin daughter eh (with hin daughter eh)
Maybe hin think sey I’m ajebutter (Daughter eh, eh eh eh)
Olorun maje o resu to ma Bota yeah (Yeah)

You wey Dey think say I am good for daughter (Shior)
Me wey no good for myself
I recognize I am looking out for that in a lady
Otherwise I am needing no help
That’s why I am not needing your baby yeah
Your baby’s pretty much crazy
See the future with her is hazy
That’s a lie I didn’t look, I am lazy hmmm
No time to Dey pamper cause it
Otedola bridge with a tanker rubbish (No hold up)
I’m thinking to fly above it
Made a Beverly Naya of it
I have skin in the game
If you want to be diabolic
But I don’t have time for it
I don’t have time for her
Avoid the disease
If you don’t have time for cure (Dona dona)
Yeah

Mama Maradona with the soccer yeah  (Soccer yeah)
E Dey try hook me up with hin daughter yeah (Daughter yeah)
Maybe hin think sey I’m ajebutter (butter Yeah!)
Olorun maje o resu to ma Bota (Bota eh ah eh)
Mama Maradona with the soccer eh (Soccer eh)
E Dey try hook me up with hin daughter eh (With hin Daughter eh)
Maybe hin think sey I’m ajebutter Daughter eh, eh eh)
(Butter Yeah eh yeah)
Olorun maje o resu to ma Bota yeah  (Yeah eh yeah)

Omo igboro ni mi
Wo fe mo nkan ti mo ni  (Wo lo fe mo)
WC to the Ceezi  (Ceezi)
VEC knows what I mean  (Nah mean)
Transform ya
I am talking bumble bee (Bumble bee)
Don’t even talk to me (Don’t even talk!)
I’m not the one you need (I’m not the one!)
This your daughter
Keep your daughter  (Daughter)
She be ajebutter
But I’m from the gutter
This ain’t no match up (This ain’t no match)
I ain’t no perfect match
Tori mi o le fe Caucasian ah n
End of conversation

Mama Maradona with the soccer yeah
E Dey try hook me up with hin daughter yeah
Maybe hin think sey I’m ajebutter (butter)
Olorun maje o resu to ma Bota (Bota)
Mama Maradona with the soccer eh (Soccer eh)
E Dey try hook me up with hin daughter eh
Maybe hin think sey I’m ajebutter
Olorun maje o resu to ma Bota yeah  (Yeah)

Watch Video

About Mama Maradona

Album : Mama Maradona (Single)
Release Year : 2022
Copyright : (c) GRAP Entertainment Limited / ONErpm
Added By : Farida
Published : Sep 06 , 2022

More VECTOR Lyrics

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl