SOUNDZ  Attention  cover image

Attention Lyrics

Attention Lyrics by SOUNDZ


Fuuuuuu Funwon

Shopping ati baby girl lifestyle
Fendi go Dey tire you baby ohh
You know say mi go love you scatter (Scatter)
Gimme a shoti shoti yo
Make I know the level honey
Tell me the truth ma tell mi
Oroma I Dey push your P
Cause I like (Q) you a lot

Eheeeen
Fine girl
Say she no like stress ahh
I go buy you Tesla
Girl I need your attention
Girl your whine is special
I go get you eventually
I know many guys Dey your dm
But no gree no greee

Ohhh walahii
Oh Annabella you Dey dabaru mi
Dabaru my mind
Oh Annabella you be dagbana
Dagbana choko Ooh
Oh Annabella you Dey dabaru mi
Dabaru my mind
Oh Annabella you be dagbana
Dagbana choko

Tell me what is it you need
Mo ma sare organize e
(Mo ma sare organize oo)
Anybody stressing you
Mo ma sare paralyze eh
(Shey kin sare kan lese)
Wetin concern them if I like you (Like you)
Won ni mo shomo gan fun mi title (Title)
But you know say mi change my ways
When mi set mi eyes on you
Ahahahahaaaah
I be waiting
Waiting for the day wey you go rate me
And if only you go see through my eyes
Then you go know I foh for you gan gan
I no Dey dull on you gan gan
Imma take you to the seaside
When you decide
Which side you go dey
Omo see time don Dey waste na aaaa

Fine girl
Say she no like stress ahh
I go buy you Tesla
Girl I need your attention
Girl your whine is special
I go get you eventually
I know many guys Dey your dm
But no gree no greee

Ohhh walahii
Oh Annabella you Dey dabaru mi
Dabaru my mind
Oh Annabella you be dagbana
Dagbana choko Ooh
Oh Annabella you Dey dabaru mi
Dabaru my mind
Oh Annabella you be dagbana
Dagbana choko

Ohh Annabella
Mo ma Sara organize ehh
Na aa Annabella
Shey kin sare kan lese
Oh oh Annabella

Soundboyfidigyaldem
Fuuuuuu Funwon

Watch Video

About Attention

Album : Attention (Single)
Release Year : 2022
Added By : Farida
Published : Nov 30 , 2022

More SOUNDZ Lyrics

SOUNDZ
SOUNDZ
SOUNDZ

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl