Area Lyrics by SOUND SULTAN


My baby my love
It’s been so long I heard from you
??? You don’t pick up my calls no more
Remember me o o o don’t let this love go o o o
You‘ll break my heart o o o
If you follow I will go o o o

Oh how I wish say
I fit reach you anywhere you dey, you dey
Ajo o da bi ile e no matter where you go don’t forget area o, area o
How I wish baby that I could be wherever you are, you are
Far away that don’t take my shine from your star
Cos what you are is my shining star

Chinedu somebody borrow you ego
Make you take travel go Chicago
Remember Nnamdi selling car
So you go go America
And all this people wey dey raise you been dey face me I face you
You promise say you no go fashi them
Say every month you go tasi them
Hillary wey you promise to marry
She dey wait she dey tarry
Wetin she see for inside ovation
Na oyinbo from another nation
Use mago mago take go o
Oyinbo wife don know o
Next thing you know she don go report you

Oh how I wish say
I fit reach you anywhere you dey, you dey
Ajo o da bi ile e no matter where you go don’t forget area o, area o
How I wish baby that I could be wherever you are, you are
Far away that don’t take my shine from your star
Cos what you are is my shining star

E no matter where there or far
Say you go always come back home
E no matter what they think you are
Cos what you are
Is my shining star

Watch Video

About Area

Album : 8th Wondah (Album)
Release Year : 2020
Added By : Regee
Published : Mar 27 , 2020

More SOUND SULTAN Lyrics

SOUND SULTAN
SOUND SULTAN

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl