SIMI Original Baby cover image

Original Baby Lyrics

Original Baby Lyrics by SIMI


[VERSE 1: Simi]
I'm just an ordinary girl
Sitting in the hallway
I know they turn up oh
Cause I'm a little boring
But I'm the life of the party
Cause I'm kinda funny
Money don't drive me
I drive my money, yeah ay

Well na so the thing be
Me I no go force you to like what you see, yeah eeh
Because I come in peace
And I’m at peace it and that's all I need eeh
Everything is not for everyone
And that is okay eh eeeh
You gotta take me as I am
I'll be better but I'll never be somebody else

[CHORUS]
Original baby
Yeah, wherever you go, be yourself
Original bobo
Aaah, you can never be somebody else
Original baby
Yeah aah, whatever you do, you better be true
Original bobo
No matter the pressure, be yourself

[VERSE 2 : 2Baba]
See for this life everybody is a bonafide member
Everybody get them, wey dem dey answer
You no go fit to use my ID make you enter, oh Lord
And as you enter, the same time
Make you attend to your matter
Shine your eye, make you no go enter gutter
No be every door wey open, you go enter, oh Lord

Because everything is not for everyone
And that is okay eh eeeh
Just count your blessings, one by one and … eh eh
It doesn’t matter how e be
It doesn’t matter where e be
It doesn’t matter who e be
It doesn't matter what we see
Anyhow never make you never be somebody else

[CHORUS]
Original baby
Wherever you go, just be yourself
Original bobo
You can never be somebody else
Original baby
Whatever you do, you better be true
Original bobo
No matter the pressure, be yourself

[VERSE 3: Simi]
See nobody perfect, no be lie
I’ve got flaws I can't deny
But everybody get e personality oh (personality ooooho)
My guy make you live your life (aaaah)
Person who love you, go love you die (aaahh)
But you can never satisfy society oh (societyoh)

[2Baba & SIMI]
Original baby
Anyhow wey you be make you go ever play yourself
No play yourself oh
Original bobo
If they like make them talk
Boy you got show yourself
Jowo ooh (jowo) you better just be yourself
No matter where you dey my brother
No matter where you be my brother
No let nobody tell you you are not god enough

Eeeh!
Don’t let nobody stand your way
Everyday, you are the best
No one can be like you
And you can’t be like nobody
No matter the pressure, be yourself

 

Watch Video

About Original Baby

Album : Simisola (Album)
Release Year : 2017
Added By : Afrika Lyrics
Published : Oct 19 , 2018

More SIMI Lyrics

SIMI
SIMI
SIMI
SIMI

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl