Shoday Blessings (Alubarika) cover image

Blessings (Alubarika) Lyrics

...

Blessings (Alubarika) Lyrics by Shoday


It's the Billion boy

Soundz boy fi the gyal dem

Baba

Adupe lowò yin

Blessings fall on me

Jaiye

Bottles all on me

Sapa o dodò mi o

Baba

Adupe lowò yin

Blessing fall on me

Alubarika plenty lodò mi

Sapa o dodò mi o

I'm living my life

I no get plenty

Wetin I get e tó mi

Could have been worse

With all the shege

Wey the mandem dey show me

But e s'oluwa

They dey wonder how I dey do am

Them be looking for the formula

Them dey google am

They dey pursue am

No pressure (no pressure me)

No tension (no tension me)

O mo idan (idan gbe idan mi)

Yé le'san (le'san mo mi)

No pressure (no pressure me)

No tension (no tension me)

O mo idan (idan gbe idan mi)

Mo ni yé ma le'san (le'san mo mi)

Baba

Adupe lowò yin

Blessings fall on me

Jaiye

Bottles all on me

Sapa o dodò mi o

Baba

Adupe lowò yin

Blessing fall on me

Alubarika plenty lodò mi

Sapa o dodò mi o

No fake love for my side no more

No near boys if you can't show love

If you no dey for me

Get away from me

Koshi

No dey cause hold up

Je'n r'iwaju (je'n see front)

Anything I do (them discuss)

Kó le re mi (ma Funwon)

If you can't handle me (ke give up)

Story (story)

Story (story)

Say na God get the glory (glory)

Slowly or surely

Them go cram my music sori (sori)

Hold me (hold me)

Hold me

Cause this happiness pass molly

Nobody holy

So the blessings pass irúmi

No pressure (no pressure me)

No tension (no tension me)

O mo idan (idan gbe idan mi)

Yé le'san (le'san mo mi)

No pressure (no pressure me)

No tension (no tension me)

O mo idan (idan gbe idan mi)

Yé le'san (le'san mo mi)

Baba

Adupe lowò yin

Blessings fall on me

Jaiye

Bottles all on me

Sapa o dodò mi o

Baba

Adupe lowò yin

Blessing fall on me

Alubarika plenty lodò mi

Sapa o dodò mi o

Funwon

Watch Video

About Blessings (Alubarika)

Album : (Single)
Release Year : 2025
Copyright : (C) 2025 under exclusive licence to 5K Records Limited / Sony Music Entertainment UK Limited from Canny Consults
Added By : Farida
Published : Mar 26 , 2025

More Shoday Lyrics

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2025, We Tell Africa Group Sarl