What I See Lyrics by PHYNO


Ife aba ra ba
Nno ba ra ba, nno ba go

Don’t care what people say
Boys Dey work we no dey play
E don tey we don dey pray ko mee
I want to dey where the money dey
So dat nkwekolu puta ji ni kwere kwetazio
Ebe fele n ime ipu bo ka m bayezia ooh
Manu olisah dey my forehead aaaha
Adaobi ju liee ju lu no dey complain oh
 
Ifutu go I am a winner (iye iye iye)
O me nuku e ji de mekazia
Obianuju  ponu your friends ka I je taji zo (iye iye iye)
Just negodu olu mu na da ye zi

But even if u no get money
Nmanya go dey  eeh, nmanya go dey
Papa amara get the money
Erinma must dey eeh, erinma must dey
Power dey touch my blessings
Name dem one by one all I see
(What I see is love oh, love oh love oh)
But if to say I pai
God will change am for for dem I dey alive
(What I see is love oh, love oh love oh)
Aso kuke kuru no ro eme nu wa
(What I see is love oh, love oh, love oh)
Amuru nu no manu emenelu or onu wa
(What I see is love oh, love oh love oh)

As a Port Harcourt king I love ye onye obula
Fine fine girls na  so na me put am for dodorima
If my light to spark call fashola
When nepa cut our light for nite go fixam back
Dem say the thing wey e father get e money
When he raise hand e  papa go carry am
My papa no get oh
I have to po wa n bo but today
What I see is love oh  love oh love oh

E wai po (iye iye iye)
E wai po (iye iye iye)

Phyno nwene mighty love e too much pop champagne
Ehh e pop champagne

Even if I no get e money
Nmanya go dey , nmanya go dey
Papa amara get e money
Erinma must dey, erinma must dey
Power dey touch my blessings name dem one by one
(What I see is love o, love o, love o)
But if say I pai
God will change am for dem I dey alive
( What I see is love o love o love)
Amuru nu no manu emenelu oro na wa
(What I see is love o love o love o)

 

Watch Video

About What I See

Album : Deal With It (Album)
Release Year : 2019
Copyright : (C) 2019 Penthauze.
Added By : Regee
Published : Sep 04 , 2019

More PHYNO Lyrics

PHYNO
PHYNO
PHYNO
PHYNO

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl