Ifeoma Lyrics by OXLADE


Kilamiti burst down back up & whine slow 
Kripo, Dj Sean K
Boy Oxlade oh, Oh Na Na
Kilamiti burst down back up & whine slow 
I go like put you in a bando 
Cause you sweet like gelato (Maranma for you) 

I want to give you kind of love wey you never see before 
And if them tell you say I get girlfriend 
Omo Na before before, rrrrrr last year 
E no easy Omo to dey fall in love 
But as I don choose you
I go try my best to place no one else above you baby

For a long time I’ve been searching for a girl like you  
I’ve been searching and searching 
Fi a long time I’ve been looking for a girl like you 
I’ve been looking very wide

Oya bo sinu mito 
Wetin you carry Na overload 
Oya come to the center 
Make you whine that your korodo 

Oya bo sinu koro
Make I sample your overload 
If you give me your medicine o 
Make you no give me overdose 

Look at my Ifeoma, yo yo Ifeoma 
Everything maranma, yo yo maranma for you 
Look at my Ifeoma oh oh , yo yo Ifeoma 
Everything maranma, yo yo maranma for you 

Kilamiti burst down back up. And whine slow 
Cause you sweet like gelato 
And I go like put you in my gallardo 
Come in the front and back up & whine slow 
I go like put you in a bando 
Cause you sweet like gelato 
And I go like put you in my gallardo 

For a long time I’ve been searching for a girl like you 
I’ve been searching and searching 
Fi a long time I’ve been looking for a girl like you 
I’ve been looking very wide 

Oya bo sinu mito 
Wetin you carry Na overload 
Oya come to the center 
Make you whine that your korodo 

Oya bo sinu koro
Make I sample your overload 
If you give me your medicine o 
Make you no give me overdose 

Look at my Ifeoma, yo yo Ifeoma 
Everything maranma, yo yo maranma for you 
Look at my Ifeoma oh oh , yo yo Ifeoma 
Everything maranma, yo yo maranma for you

Watch Video

About Ifeoma

Album : Ifeoma (Single)
Release Year : 2021
Copyright : (c) 2021
Added By : Huntyr Kelx
Published : May 06 , 2021

More OXLADE Lyrics

OXLADE
OXLADE
OXLADE
DKT
OXLADE

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl