Who Talk Lyrics by MOELOGO


No be everybody go like you
This na reality oh my god 
No be everybody go feel you 
This na reality oh na na 
If you walk on water dem go talk say you no sabi swim ( you no sabi swim )
If you dey fly o dem go talk say you no sabi fly

Who talk say man no fit turn hin lesson to a blessing 
Who talk say babe no fit stand for road and get investment 
Shine your eyes
Shine your eyes well well
Price dey rise con correct o well well

In my vibe 
No deny
I dey strive 
I love my life
Walk with me you go see
Don’t fuck with me
You must  dey zero chases 

No be everybody go like you
This na reality oh my god 
No be everybody go feel you 
This na reality oh na na 
If you walk on water dem go talk say you no sabi swim ( you no sabi swim )
If you dey fly o dem go talk say you no sabi fly

Who talk say man no fit turn hin lesson to a blessing 
Who talk say babe no fit stand for road and get investment 
Shine your eyes
Shine your eyes well well
Price dey rise con correct o well well

In my vibe 
No deny
I dey strive 
I love my life
Walk with me you go see
Don’t fuck with me
You must  dey zero chases

Watch Video

About Who Talk

Album : I The Ep (Album)
Release Year : 2021
Copyright : (c) 2021
Added By : Regee
Published : Jul 30 , 2021

More MOELOGO Lyrics

MOELOGO
MOELOGO
MOELOGO
MOELOGO

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl