Amina Lyrics by MAVINS


Vibes

Tell me if you’re available
Me I want link you girly o
Me I no fit dey sololo
Make we run our thing on the low
Amina Amina
Say na you wey dey ginger me now
Amina Amina
Say na you wey dey ginger me now ah

Tell me if you’re available
Me I want link you girly o
Me I no fit dey sololo
Make we run our thing on the low
Amina  Amina
Say na you wey dey ginger me now
Amina  Amina
Say na you wey dey ginger me now ah

Big bag, big vibes, big cheques and I kon knickers
I wear my Jimmy Choo, drink booze
With my goons and sip on liquor
Pull up in a rover
So fine dem go shout Jehovah
Mm, the money I dey chase am

Ewiriwiriweriye
Hey Ewiriwiriweriye
Fine girl Asempete
Come baby girl malo nogede
Spekele spekele
Why you dey from I go knack you ogede
You go feel my thing inside your belle

Tell me if you’re available
Me I want link you girly o
Me I no fit dey sololo
Make we run our thing on the low
Amina Amina
Say na you wey dey ginger me now
Amina Amina
Say na you wey dey ginger me now

Killy me, killy me
Can you fi killy me, killy me with body
Ki killy ki killy
Ki killy ki killy hmm egbami
Accident e, accident e when you jam me
I sabi vulcanizer wey go pump your tyre na me

Bayanni
Ekelebe don burst o
Kuku kill me kuku kill me o
E be you I want chop o
They want see me
Them no fit reach o
Wait na wait na
E be you I dey chase na chase na
Girly make I hold your waist line

Girly be my akanchwa
Come make I chop you like ofe sala
Your body na raise to power ten
Come make I give you the shower
When I pull up in the club with me guys
So you know say we fresh like bow wow
O girl you dey make me dey mental
Shebi I dey make you dey mara

Tell me if you're available
Me I won't leave you girly o
Me I no fit dey sololo
Make we run out thing on the low
Amina Amina
Say na you wey dey ginger me now
Amin Amina
Say na you wey dey ginger me now

Watch Video

About Amina

Album : Chapter X (Album)
Release Year : 2022
Added By : Farida
Published : Dec 02 , 2022

More MAVINS Lyrics

MAVINS
MAVINS
MAVINS

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl