MAGIXX All Over  cover image

All Over Lyrics

All Over Lyrics by MAGIXX


Oh no no no no no no yeah
(Bang')
Magixx, ayy
(Banga)

I go wait if na ten years e go take
Na only you fit light my fire
Kele, won't you be mine?
Where you dey, ay
Shey I fit see you today
Your body fit cut my wire
Oroma, you too fine, ah
You chop banana like monkey
Body sweeter than turkey
Slowly roll it down like topsy
No dey take am far from me
Shawty go down, down for me
Wetin go suffer na money
Girl no bother, it's all on me
Your two sure enter for me

Ohh ohh ohh, ohh ohh ohh
All over, all over, all over, all over
All over again, yeah
When you whine, no be lie, so divine
Sey, you fit take all of my pain, yeah
Ohh ohh ohh, ohh ohh ohh
All over, all over, all over, all over
All over again, yeah
Shey you go dey beside me, yeah-eh

Me, never see this kind of love iya yaa yaa
You make me wan dey faraya
Sey, you go cause casala
My girly no be ashana, ah
Me, I be the one for you, see
I give you Louis bag and Gucci
The way you boogie down is stupid
Omo, e stupid, yeah

You chop banana like monkey
Body sweeter than turkey
Slowly roll it down like tospy
No dey take am far from me
Shawty go down, down for me
Wetin go suffer na money
Girl, no bother, it's all on me (oh na-na, na)
Your two sure enter for me

Ohh ohh ohh, ohh ohh ohh
All over, all over, all over, all over
All over again, yeah
When you whine, no be lie, so divine
Say, you fit take all of my pain, yeah
Ohh ohh ohh, ohh ohh ohh
All over, all over, all over, all over
All over again, yeah
Shey you go dey beside me, yeah-eh
Ohh ohh ohh, ohh ohh ohh
Ay ay ay ay ay ay ayay
Ohh ohh ohh, ohh ohh ohh
Ay ay ay ay ay ay ayay

You chop banana like monkey
Body sweeter than turkey
Slowly roll it down, like tospy
No dey take am far from me
(Bang')
Shawty go down, down for me
Wetin go suffer na money
Girl, no bother, it's all on me
Your two sure enter for me
(Banga)

Watch Video

About All Over

Album : ATOM (EP)
Release Year : 2022
Added By : Farida
Published : Jul 28 , 2022

More MAGIXX Lyrics

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl