LIMOBLAZE Give Myself Away cover image

Give Myself Away Lyrics

Give Myself Away Lyrics by LIMOBLAZE


Yeah Yeah yeah yeah 
I cannot explain these things 
Wey you dey do for me 
Which kind of love be this  
Wey you leave heaven just to die for me 
No be say na me try pass
No be me deserve am passe eh
But you dey do for me 
You provide for me 
Even fight for me 
Help me know you deeper  (oh yeah yeah)
Let me hear your clearer (oh yeah yeah)
Abeg pull me closer ooh 
I’ll make you my friend my lover ooh
Help me know you deeper (oh yeah yeah)
I want to hear you clearer 
I want to hear you clearer 
Abeg pull me closer oo
I’ll make you my friend my lover ooh 
Cos there is no one like you

I give myself away 
I give myself away 
I give myself away 
Make you use me ooh 
I give myself away 
I give myself away 
I give myself away 
Make you use me ooh 
I give myself away 
I give myself away 
I give myself away 
Make you use me ooh 
I give myself away  and i have no cares  
I just want make you use your boy
Oya make you use your boy
Use me like peter and paul
Me i no want riches, i no want fame ooh god
It is you that i want ooh
Oya make you use boy 
Use me like peter and paul
Oya use that boy 
Make i preach your name
Oya use me jah 
This kind of love is something special
I dont know what i did to get this blessing
And when am walking through the desert
I kwow i kwow i wont be stressing ooh
Cos even when the sun dont shine ooh
It’s okay cos i knox your mind ooh
It’s only your name i’m calling
See na you wey dey make me dance ooh
Make me dance like this like that ooh
Cus everything i do, i know i do it all for you lord


I give myself away 
I give myself away 
I give myself away 
Make you use me ooh 
I give myself away 
I give myself away 
I give myself away 
Make you use me ooh 
I give myself away 
I give myself away 
I give myself away 
Make you use me ooh 
I give myself away 
And i have no cares  
I just want make you use your boy 

Cos your love is overwhelming 
I know i’m underserving 
But i’m wrapred up in your grace 
I’m of the enemy’s radar
Cos your love is overwhelming 
I know i’m underserving 
Is there anything that you want from a boy like me 

I give myself away 
I give myself away 
I give myself away 
Make you use me ooh 
I give myself away 
I give myself away 
I give myself away 
Make you use me ooh 
I give myself away 
I give myself away 
I give myself away 
Make you use me ooh 
I give myself away and i have no cares  
I just want make you use your boy 
Use your boy 
Oluwa make you use your boy
I don give myself away
Make use your boy 

Watch Video

About Give Myself Away

Album : Give Myself Away (Single)
Release Year : 2021
Added By : Olivier Charly
Published : Jun 28 , 2021

More LIMOBLAZE Lyrics

LIMOBLAZE
LIMOBLAZE
LIMOBLAZE

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl