
Meet 4 Corner Lyrics
...
Meet 4 Corner Lyrics by LASMID
Oh beautiful girl you know make me feel so happy
Your body make I de go wild Odo
Skin tight and I know you no know how much you mean to me yeah
Your body make I de go mad
Babe you for meet me for corner kɛkɛ
I know, you know that you for meet me for side
Oh Bebe ah
Babe you for meet me for corner kɛkɛ
I know, you know that you for meet me for side
Babe you for meet me for corner kɛkɛ
I know, uou know that you for meet me for side
Oh Bebe ah
Babe you for meet me for corner kɛkɛ
I know, you know that you for meet me for side
Ah ah
Pretty pretty
You do me freaky freaky
Mi o ma loju meji
Oooo ooo my baby
Shey make I lap your side
Boti e je last supper
So mo pe star boy lawa
Won da duro
Ma lo ja
Oh baby shine your eye
Me no fit shine your light
Ashabi sha dollar
Oga duro
Malo ja
Malo ja
Malo ja
Malo ja rara
Babe you for meet me for corner kɛkɛ
I know, you know that you for meet me for side
Oh Bebe ah
Babe you for meet me for corner kɛkɛ
I know, you know that you for meet me for side
Babe you for meet me for corner kɛkɛ
I know, you know that you for meet me for side
Oh Bebe ah
Babe you for meet me for corner kɛkɛ
I know, you know that you for meet me for side
Watch Video
About Meet 4 Corner
More LASMID Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl