
Clingy Lyrics
...
Clingy Lyrics by LAIME
This loving that I am loving you
No go do like say I’m disturbing you
The devil is a liar
He lost on your case
The devil is a liar
I dey lust on your waist
Wetin you give me chop e sweet like Nwanu
Girl I want that thing too
Hot eba and Ezigbo Ofe Akwu
Girl I’m coming through
I guess I’m scared to be alone
‘Cause I’m clingy as fuck
Sometimes I’m needy as fuck
I guess I’m scared to be alone
‘Cause I’m clingy as fuck
Sometimes I’m needy as fuck
And if na lie dem fit to check am
Victoria and me Beckham
Everything based on fundamental
You know say me I just dey enter
Oya, oh my lady
I don tell you say the other day
Say make you come my way
I no fit leave you come dey go astray
See the way you move, the thing dey make me contact
With the way you do, dey make my body contact
Because I’m into you, I go dey always come back
And if I dey with you I fit to set the compass
I guess I’m scared to be alone
‘Cause I’m clingy as fuck
Sometimes I’m needy as fuck
I guess I’m scared to be alone
‘Cause I’m clingy as fuck
Sometimes I’m needy as fuck
kpos
She come dey show baka
Just because she know I hold scatter
I dey break her defense like Mo Salah
Wetin you no fit finish, no start am
Go gaga, she dey dread the whole pattern
No manners, see the checks e no balance
Since the days of Pentecost
Shey you know I get plenty much
How much the Fenty cost
No be today I dey spread the love
I swear to God
Hope say you dey press record
Every minute she wan get involved
But no wan gree say she dey in love
I guess I’m scared to be alone
‘Cause I’m clingy as fuck
Sometimes I’m needy as fuck
I guess I’m scared to be alone
‘Cause I’m clingy as fuck
Sometimes I’m needy as fuck
Watch Video
About Clingy
More LAIME Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl