Gobe (Remix) Lyrics by L.A.X


L. A.X x Tiwa Savage x Simi. Gobe ( remix)

Ebelebe gobe ti shele o
Ebelebe gobe ti shele oh no
Ebelebe gobe ti shele o
Ebelebe gobe ti shele oh no

[SIMI]
Gobe ti shele o
You do me wrong oh you know you do me wrong
And now you gonna know
Oh I play along baby when you do me wrong o
Can you hear me now
Can you see me now, heal me now
2 can play the game
I can do the same
See the way you do for Amaka
Do for Amina eeh
And I go find shugar daddy o
Hey make you take me to dinner
Shebi na you want to be bingo
I follow you speaking your lingo
You don believe say na me go cry o
You under estimate all my reply o
Bobo sho tan e to bere o
Gobe ti shele o

Ebelebe gobe ti shele o
( See me see gobe )
Ebelebe gobe ti shele oh no
(See me see gobe)
Ebelebe gobe ti shele o
Ebelebe gobe ti shele oh no
Ebelebe gobe ti shele o
Ebelebe gobe ti shele oh no

[Tiwa Savage]
African bad girl
Yea kilo fa werey gan
Shey na me you wan dey whine kole jor o gbagbe
Because of agege Rihanna
You decide to scatter everything wey we gather
Oh no no
Gongo aso to ba di igba ta ba so to ba ti fa e l’asho
No be say I no ko wetin to do
But to catch monkey you gotta act the fool
Omo if you know me you go know say
The way I feel for you boy e gbona gan
Felifeli boy e gbona gan yeah e yeah
Ebelebe ti gobe ba ti shele gan
 OYO lo wa  you got to do it all alone

Ebelebe gobe ti shele o
Ebelebe gobe ti shele oh no
Ebelebe gobe ti shele o
Ebelebe gobe ti shele oh no
Ebelebe gobe ti shele o
Ebelebe gobe ti shele oh no
Ebelebe gobe ti shele o
Ebelebe gobe ti shele oh no

[L.A.X ]
It’s L.A
When I dey talk to Nneka, talk to Amaka yeh
Which one I go choose
And I dey give Nneka , give Amaka
Make I no go loose
And I dey follow other girls oh
And I dey do this girls oh
Folake get belle o
Amaka comot belle
So wetin I go do

Ebelebe gobe ti shele o
Ebelebe gobe ti shele oh no
Ebelebe gobe ti shele o
Ebelebe gobe ti shele oh no
Ebelebe gobe ti shele o
Ebelebe gobe ti shele oh no
Ebelebe gobe ti shele o
Ebelebe gobe ti shele oh no

It’s L. A
Plenty sho ti ti omo yen o
Simi lo fe pa mi
Plenty sho ti ro omo yen o
Tiwa lo fe pa mi
Body that fi  to kill a man
Omo yen fe pa mi

 

Watch Video

About Gobe (Remix)

Album : Gobe Remix (Single)
Release Year : 2020
Added By : Regee
Published : May 22 , 2020

More L.A.X Lyrics

L.A.X
L.A.X
L.A.X
L.A.X

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl