KHAID No Time cover image

No Time Lyrics

No Time Lyrics by KHAID


Omalicha tell me if na lambo e dey come right to your place
Girl you know say you dey mesmerize me anytime wey I see your face
Ice out your wrist
I no really want care wetin bad belle them go say
Girl you know say I dey ginger my soul
For your case I go cause gobe

But she say oh no
That thing wey you dey do me so
E dey ginger body and soul
E dey ginger body and soul
And I say oh no
Even if you want leave me go
Make you try to dey let me know
I go distance myself on code

Because time no dey (hehehe)
Time no dey (hehehe)
Call me back before me I go craze (hehehe)
Time no dey (hehehe)
Time no dey (hehehe)
If you leave me my girl I go craze (hehehe)

Girl you know me I under
Any nigga try dey go 6 ft under
Follow who know road e don cut my sandals
Girl na your back wey cause quanter ooo
Girl me I reason you
Girl me I reason you
I no fit dey deceive you
I no fit confuse
I go give you love time 2
Gimme chance make I finish you

But she say oh no
That thing wey you dey do me so
E dey ginger body and soul
E dey ginger body and soul
And I say oh no
Even if you want leave me go
Make you try to dey let me know
I go distance myself on code

Because time no dey (hehehe)
Time no dey (hehehe)
Call me back before me I go craze (hehehe)
Time no dey (hehehe)
Time no dey (hehehe)
If you leave me my girl I go craze (hehehe)

Watch Video

About No Time

Album : Emotions (EP)
Release Year : 2023
Added By : Farida
Published : Sep 02 , 2023

More KHAID Lyrics

KHAID
KHAID
KHAID
KHAID

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl