KCEE Ojapiano  cover image

Ojapiano Lyrics

Ojapiano Lyrics by KCEE


E no easy to be wise oh
Na who dey lead be strong man oh
See as dem dey look oh
All eye on me like Tupac oh
I give them Balenciaga, richardimille
I too bad oh
I no dey for your cheap chart oh
Carry your matter dey go tik tok oh
My gentle dey zongo oh
I no dey look back oh

Nne you go see commando oh
When I land oh
Nne you go see commando oh
I Don land oh
Nne you go see commando oh
When we land oh
Nne you go see commando oh
We Don land oh
Agu agu agu agu
Oja oja
Oja
Oja oja

Watch Video

About Ojapiano

Album : Ojapiano (Single)
Release Year : 2023
Added By : Farida
Published : Aug 02 , 2023

More KCEE Lyrics

KCEE
KCEE
KCEE

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl