
Many Times Lyrics
...
Many Times Lyrics by KAYODE
Many times i faced down my pain
Many times i don lose my way
Everyday i dey run my race
Everyday i dey run my
Oh i just wan dey burn my jay
I've been locked in for some days
Malo malo farawe
ko ma lo shalaye
Many times i faced down my pain
Many times i don lose my way
Everyday i dey run my race
Everyday i dey run my
Oh, i just wan dey burn my jay
I've been locked in for some days
Malo malo farawe
ko ma lo shalaye
They calling my name, they calling my name
Person don dey find me
No be money matter no dey whine me
Better understand why i be grinding
Hennessey carry me go, my eyes don dey tiny
The thing don dey carry me go
So i tell my nigga say my nigga
We got to get up on this money
We got to be scheming hmm
No time for sleeping
No time to dey wait and to dey look and be talking
Tell me you feel me, hmm tell me you feel me
Looking at the way i'm stepping up my talk
Better comot for my front
I'm just focused on this war
I no wan hear wetin dem talk
Many men don dey find me
If no be money abeg no find me ye
Many times i faced down my pain
Many times i don lose my way
Everyday i dey run my race
Everyday i dey run my
Oh i just wan dey burn my jay
I've been locked in for some days
Malo malo farawe
ko ma lo shalaye
Many times i faced down my pain
Many times i don lose my way
Everyday i dey run my race
Everyday i dey run my
Oh, i just wan dey burn my jay
I've been locked in for some days
Malo malo farawe
ko ma lo shalaye
Watch Video
About Many Times
More KAYODE Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl