KAYODE  Break up Song cover image

Break up Song Lyrics

Break up Song Lyrics by KAYODE


Yeah Yeah
Yeah we going in Kayode
So baby I don't wanna wanna wanna
Wanna lose you lose you lose you
But you dey make me feel like say I no belong
(Ah o ma ga o)

Baby I don't need no one else for me
I no go lie, you been acting funny
The way you do me, you dey make me lose my mind

So which kind feeling kon be this
Who be that guy you don dey kiss
You tell me say you go ride for me
You tell me say you fit die for me
So which kind games you kon dey play
Me I no do make you dey your day
Na me day ball but na you dey play
All of dem girls day queue dey wait

So make you no dey come dey denge for me
Foluke dey here dey here dey whine am for me
Oya hmm jeje carry my money
Oya Shey mi jeje baby

Make you no dey come dey denge for me
Amina dey here dey here dey whine am for me
Oya hmm jeje carry my money
Oya Shey mi jeje baby
Oya shey mi jeje, shey mi jeje Shey mi jeje, shey mi jeje

File foni!
Shawty got me thinking this your back sef (Back sef)
If you really got it from your mama, then I wonder what she has left (Has left)
You gotta selfish as F
Even got me thinking daddy and the house girl sheri
This is who I was before you met me
Single nigga way day F up and down like Fendi
Now you got me thinking all grown
Baby and home, Come into my zone
Got the body that's banging, got me like oo wee
And tin ba ti bo kosi werey mo ma tu si
Got me saving and stacking all of the school fees
And I be chilling and praying, hoping you screw me
Hold up, hold up, baby hold up
If you body na song, your backa be the chorus
Hold up, baby baby hold up
If your body na the song, your backa be the chorus

So make you no dey come dey denge for me
Foluke dey here dey here dey whine am for me
Oya hmm jeje carry my money
Oya Shey mi jeje baby
Make you no dey come dey denge for me
Amina dey here dey here dey whine am for me
Oya hmm jeje carry my money
Oya Shey mi jeje baby

Watch Video

About Break up Song

Album : Play Time is Over (EP)
Release Year : 2020
Copyright : (c) 2022
Added By : Huntyr Kelx
Published : Jan 24 , 2022

More KAYODE Lyrics

456
KAYODE
KAYODE
KAYODE

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl