Epo Lyrics by JOE EL


O l’ata , o l’epo
Shekpe
O l’epo , o l’ata
O l’ata o l’epo
O l’epo o l’ata
Omo nothing do me o
O l’ata o l’epo
O l’epo o l’ata
I dey hustle on a daily
O l’ata o l’epo
O l’epo o l’ata
Nothing do you o
O l’ata o l’epo
O l’epo o l’ata
Still dey hustle on a daily o
O l’ata o l’epo
O l’epo o l’ata


I get ginger  for body no be lie
Omo nothing  pass oche
Because oche get e che
I get ginger for body no be lie
Them go ask me where I go go
Them wan know the ko ko
Bad man me a go low, so low
Come back make I choko choko
Galala no be konto konto
Sokoto no be Tokyo  shey you know
This life wey we dey so mikasa sukusa
make you dance your makosa
Ebi o le pa mi o
Ko le pa mi
Ninu aiye yi o mo ni lati j’aiye

Omo nothing do me o
O l’ata o l’epo
L’epo l’ata
I dey hustle on a daily o
O l’ata , o l’epo
O l’epo o l’ata
Nothing do you o
O l’ata o l’epo
O l’epo o l’ata
I still dey hustle on a daily
O l’ata o l’epo
O l’epo o l’ata

I prefer to die like a lion in the jungle
Than to come city come dey do like bingo
I know say I dey try them dey pray make I fumble
Aiye le she o l’ata o l’epo
This fire just can’t ku this motor can’t taku
Omo ?  zanku fi ojo jumo taku
Forward ever backward ke , it is a taboo
E sun mo shishe gba studio pelu daddy

Oya wetin I gain
If I go school I get certificate I no fit use am chop
Wetin I gain
O bu owu ego  ego ego ego ?
Ego bia ne ba
From  darkness  to up  nepa
Make them see me dey shout e ba
Adanma bia ne ba

Omo nothing do me o
O l’ata o l’epo
L’epo l’ata
I dey hustle on a daily o
O l’ata , o l’epo
O l’epo o l’ata
Nothing do you o
O l’ata o l’epo
O l’epo o l’ata
I still dey hustle on a daily
O l’ata o l’epo
O l’epo o l’ata

Girl I wanna ride inna your Range Rover
Do the dirty whine do the leg over
Enter jango jangolover
Wanna jam my kele issa take over
Omo I say nothing do me
Jevovah cover me
My mama dey for heaven and she no fit loose guard me
I get too much cash and dem no fit buga mi
And when your boss see me e go hala oga mi
Whats up tonight
Do you and your best wanna rock tonight
Ah make we drink tonight
Do you wanna pop with the ?tonight
Say what’s up tonight
E be you only you I want chop tonight
 Make we drink tonight
Do you wanna pop with the ? tonight

Omo nothing do me o
O l’ata o l’epo
L’epo l’ata
I dey hustle on a daily o
O l’ata , o l’epo
O l’epo o l’ata
Nothing do you o
O l’ata o l’epo
O l’epo o l’ata
I still dey hustle on a daily
O l’ata o l’epo
O l’epo o l’ata

 

Watch Video

About Epo

Album : Epo (Single)
Release Year : 2021
Added By : Regee
Published : Feb 19 , 2021

More JOE EL Lyrics

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl