JACK EL Hallelujah cover image

Hallelujah Lyrics

Hallelujah Lyrics by JACK EL


Edumare bless my hustle
I no wan labour for another man to chop o yeh
Edumare show me love o
I no wan dey look when be say my mates dey add o
Shebi all those people wey dey ride Benz
Abi dem do juju or dey fly fence
Oluwa na your work o
Shebi na person be otedola
Shebi na person be Adeleke
Baba gbemisoke

Osamudiamen meride
Osamudiamen meride
Osamudiamen meride
Osamudiamen meride
Our hustle go pay
Hallelujah
Your hustle go pay o
Hallelujah
You go buy your Benz o
Hallelujah
Boys go collect o
Hallelujah

Who know me know say I sabi ginger boys
Hustle i dey talk make you kill all noise
Later you say na juju wey the guy dey use
Carry your head pan jare till you blow like fuse
7 boys for 1 room Na only me dey rap
Even the rap wey I dey rap na so area dey laugh
Till e burst for there face
Even inside waffi dem no dey gree
Which erigga day one don baff
Them no dey believe until dem open Instagram
Update dey break their face everything confam
New album dey do numbers no be by my power
Na osanobua ? blessings dey show
Ok goat wey follow lion go fishing
Weather dem catch or no catch lion food dey
My prayer be say my pocket no go see dry season
Take in upon take in till evweywheee wet

Osamudiamen meride
Osamudiamen meride, meride
Osamudiamen meride
Osamudiamen meride
Our hustle go pay
Hallelujah
Your hustle go pay o
Hallelujah
You go buy your Benz
Hallelujah
Boys go collect o
Hallelujah

You no go borrow again o
Hallelujah
Money go full your pocket o
Hallelujah
Na so we talk am o
Hallelujah
So so alert
Hallelujah

Oluwa fun mi lowo mi
Fun mi lowo mi
Make you make the matter sure for me
Make you make owu no rub my face o

Watch Video

About Hallelujah

Album : Hallelujah (Single)
Release Year : 2020
Added By : Regee
Published : Mar 10 , 2020

More JACK EL Lyrics

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl