HOTKID Nobody cover image

Nobody Lyrics

Nobody Lyrics by HOTKID


[INTRO]
Dr Dolor Entertainment

[VERSE 1]
One for the money
Two for the boss
Say your mini makaveli
Themma know say Hotkid gbona feli feli
But say them no wan gree
I say
One for the money
Two for the boss
Say your mini makaveli
Themma know say Hotkid gbona feli feli
But them say them no go gree
[PRE-CHORUS]
Which kind gbedu I never drop
Both Apala
Mo sing hip-hop
When them see me them no fit talk
When they see they gats shut up
Which kind gbedu I never drop
Both Apala
Mo sing hip-hop
When them see me them no fit talk
When they see they gats shut up

[CHORUS]
Oya
Who dey form boss where we dey?
Nobody!
I say
Who be chairman Where we dey?
Nobody!
Who dey form king where we dey?
Nobody!
Who be honorable where we dey?
Nobody!
I say Who dey form boss where we dey?
Nobody!
I say
Who be chairman Where we dey?
Nobody!
Who dey form king where we dey?
Nobody!
Who be honorable where we dey?
Nobody!

[VERSE  2]
Ahn ahn
Tell me, tell me
Who wan dey form boss?
Daku fe sey shakiri
Wey no dey pompous
Two seconds ta wole bayi
Everywhere just burst
Je rap lenu like say like say we dey chop bons
The street level mi ti change
Gbo gbo wan fe gba kilishi
Ni gbati Chidinma
Remi ni show
Ofeya PC
Obe mi oni please
No do me like this
Hotkid o ma ti blow
O ma ti di celebrity
Any little thing wey we do
Them dey complain
Warn that your guy not to frustrate me
Eyeh
I dey jeje for my lane
Ojuelegba down to Costain
Yea yea yea
Them complain
Warn that your guy not to frustrate me
Eyeh
For my lane
Ojuelegba down to Costain

[PRE-CHORUS]
Which kind gbedu I never drop
Both Apala
Mo sing hip-hop
When them see me them no fit talk
When they see they gats shut up
Which kind gbedu I never drop
Both Apala
Mo Natirovibe.com sing hip-hop
When them see me them no fit talk
When they see they gats shut up

[CHORUS]
Oya
Who dey form boss where we dey?
Nobody!
I say
Who be chairman Where we dey?
Nobody!
Who dey form king where we dey?
Nobody!
Who be honorable where we dey?
Nobody!
I say Who dey form boss where we dey?
Nobody!
Who be chairman Where we dey?
Nobody!
Who dey form king where we dey?
Nobody!
Who be honorable where we dey?
Nobody!

One for the money
Two for the boss
Say your mini makaveli
Themma know say Hotkid gbona feli feli
But say them no wan gree
I say
One for the money
Two for the boss
Say your mini makaveli
Themma know say Hotkid gbona feli feli
But say them no go gree

[OUTRO]
Milla Mix
Jaysnyths on the beat

Watch Video

About Nobody

Album : Honorable (Album)
Release Year : 2020
Copyright : (C) 2020 Dr Dolor Entertainment
Added By : Farida
Published : Feb 03 , 2020

More HOTKID Lyrics

HOTKID
HOTKID
HOTKID
HOTKID

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl