IDT Lyrics by GOODGIRL LA


I live a life
Full with desire
I’m running on vibes
Fight to survive
I’m burning like fire
Na every man for himself
But some days i dey tire
I got a lot on chest
I try to express
I no dey relent

I do my best and i leave the rest
I’m feeling blessed and i can’t complain no I
I no dey look uche face
I never chase sey i just replace
I no dey brag i dey pray for grace
Some people wan make i see disgrace oh I
I no dey look their face
I just do my way and you know
I no dey move without my conscience
I no dey move for all the nonsense
I dey bad but i geti conscience
You know sey i dey try

To dey use my conscience
I’m still young so make i learn first
It’s going you get the concept
You know sey i dey try

Liga liga li
Sey i dey my zone
Hasta vie
Make i dey my own
Liga liga li
Sey i dey my zone
Li ga li li ga li o ooo
Liga liga li
Sey i dey my zone
Hasta vie
Make i dey my own
Liga liga li
Sey i dey my zone
Li ga li li ga li o ooo

E be like all these people wan dey whine me
I tell the devil get behind me
I’m searching for the truth i need to
Find my place to create in the world
It’s beyond me
So mama pray for me
So many enemies i can’t see
So many things wey my eye don see
Na only jah jah wey dey cover me
Dey cover me
So mama pray for me
So many enemies i can’t see
So many things wey my eye don see
Na only jah jah wey dey cover me

I no dey move without my conscience
I no dey move for all the nonsense
I dey bad but i geti conscience
You know sey i dey try
To dey use my conscience
I’m still young so make i learn first
It’s going you get the concept
You know sey i dey try

Liga liga li
Sey i dey my zone
Hasta vie
Make i dey my own
Liga liga li
Sey i dey my zone
Li ga li li ga li o ooo
Liga liga li
Sey i dey my zone
Hasta vie
Make i dey my own
Liga liga li
Sey i dey my zone
Li ga li li ga li o ooo

Yeah yeah
I dey try
Yeah yeah
Yeah yeah yeah
I dey my zone
Say jeje i dey go my own
Say make i do my own
Cos i dey try

Watch Video

About IDT

Album : IDT (Single)
Release Year : 2022
Added By : Farida
Published : Dec 02 , 2022

More GOODGIRL LA Lyrics

GOODGIRL LA
GOODGIRL LA
GOODGIRL LA
GOODGIRL LA

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl