FALZ Knee Down cover image

Knee Down Lyrics

Knee Down Lyrics by FALZ


Yeh yeh you dey control
For my mind you dey control
Yeh yeh you dey control
For my mind you dey control
Yeh yeh you dey control
For my mind you dey control
Yeh yeh you dey control
For my mind you dey control

I got you on my mind
If dem gimme one billi
I no fit leave your side
Many kele get me for mind
Give me sign make i make i come inside
Shey o n gbomi o? Gbomi o
Shey you dey hear me so ? Hear me so
Day and night
Na you dey my mind

Shey you want make i knee down knee down knee down o
Knee down knee down knee down for you yeah
Shey you want make i, shey you want make i
Shey you want make i knee down knee down knee down o
Knee down knee down knee down for you yeah

Why don't you listen when i talk ?
I don't like the way you drive off
You don't have to curse, i ll back off
I’m not recognizing my girlfriend
I was still thinking that shit was all rosy
Now it's so cold in these streets and so lonely
Out here fucking with chicks that don't know me
Babes wey no dey close to your level, no story
Now im having cold nights and
Low vibing
It's too lifeless for my own liking
I don’t write things wey i want try speak
I don type since, i ll still wipe it
I’m trynna tell you that i got fucked up
Please dont throw that bag, it cost way too much
See, you sef know say i no fit to cope
I no go fit deny it's been way too tough

Shey you want make i knee down knee down knee down o
Knee down knee down knee down for you yeah
Shey you want make i, shey you want make i
Shey you want make i knee down knee down knee down o
Knee down knee down knee down for you yeah

Yeh yeh you dey control
For my mind you dey control
Yeh yeh you dey control
For my mind you dey control
Yeh yeh you dey control
For my mind you dey control
Yeh yeh you dey control
For my mind you dey control

Watch Video

About Knee Down

Album : B A H D (Album)
Release Year : 2022
Added By : Farida
Published : Jun 09 , 2022

More FALZ Lyrics

FALZ
FALZ
FALZ
FALZ

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl