The Erigma Lyrics by ERIGGA


For this market we dey so
Na who hin goods finish dem dey see as craze o
I just gotta hustle for the money
I go bunch of people wey dey always look out for me
Some of them wanna see me rise
Some of them wanna see me fall
The hustle na the only price
Little wonder when I give I dey give all
Some of them wanna see me rising
Some of them wanna see me falling
The hustle na the only price
Little wonder when I give I dey give my all

Who wahala naked follow no dey use english pray
Oluwa sorry for me cos if dis peace to spray
Na instablog but popular rapper don shift hin brain
And if I die rap for naija no go sweet again
Fuck the world even though na me prick go pain
I don’t care milee feel say I don sniff cocaine
Or dey Warri garage for night dey thief people chain
But no I dey studio dey pinch people brain
I dey worry forget pickin wey def dey train
State of mind omo I get who go ballin
Dey watch pornhub inside church hope
You no say you no vex
But dis pastor na Office he open with brain
Na feel at home na hin make visitor go spoil remote
No insult but Erigga n M.I na goat
Sorry for area dem no fit dey  wait for Jesus
Still wait for us so M after the chorus burst

For this market we dey so
Na who hin goods finish dem dey see as craze o
I just gotta hustle for the money
I go bunch of people wey
Dey always look out for me
Some of them wanna see me rise
Some of them wanna see me fall
The hustle na the only price
Little wonder when I give I give all
Some of them wanna see me rising
Some of them wanna see me falling
The hustle na the only price
Little wonder when I give I dey give my all

People we tired of talking
Everybody knows say money na action
Everybody knows say money na action
Everybody knows say money na action
People we tired of talking
Everybody knows say money na action
Everybody knows say money na action
Everybody knows say money na action

Yeah we all know for school before
The long sleeve na the short sleeve
Take your take before the boss
Trips naw the boss trips
Take your time how many times a nigga lost sleep
Yea dats the hustle for the fam cos we must eat
Shout out to does born h a silver spoon
Be like say dem lost my own malee no see for womb
Papa na pastor one day I had to ask
How come even though we fast
Papa the money no dey fast
Abi God no be Christian to anybody listening
Make I yarn the wisdom
We up against the system
You gotta stay persistent omo life no be muscle
They tryna block your hustle
Sometimes nobody loves you
Warri no dey ever carry last the worst na draw
Dats y I hustle hard I can’t go back
To wat I was before
My number is 080123479
Please retweet my customer fit dey
Upon your timeline my nigger

For this market we dey so
Na who hin goods finish dem dey see as craze o
I just gotta hustle for the money
I go bunch of people wey
Dey always look out for me
Some of them wanna see me rise
Some of them wanna see me fall
The hustle na the only price
Little wonder when I give I give all
Some of them wanna see me rising
Some of them wanna see me falling
The hustle na the only price
Little wonder when I give I dey give my all

Yeah jtite just call me for Warri say area dey argue
M.I kill Erigga na lie Erigga kill am shuu
Am all about my goals dawg forget where keeper dey
Na pocket wen no get money
Hand hand dey stay inside dey
All i see is jealousy industry, enemies
Pharisees for Warri dey be hating on me
No respect for the don I dey watching una doings
No matter who wins brother
You can’t deny my influence
Na how I go do am later na hin
Make fowl no fit fly like other birds
The other verse na for my haters like bobrisky
Guyman go dey behave like girl
Dey judge me follow Warri area gossip mills
If area fit kill Jesus who be rev father
Or Erigga middle finger up una father
Na wisdom the way jealousy dey mostly come
Na I am happy for you
Na dem be dat o run
Area

Watch Video

About The Erigma

Album : The Erigma (Single)
Release Year : 2019
Added By : Regee
Published : Oct 11 , 2019

More ERIGGA Lyrics

ERIGGA
ERIGGA
ERIGGA

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl