DREMO Secure the Bag cover image

Secure the Bag Lyrics

Secure the Bag Lyrics by DREMO


Ogbe! Adilo eme ebele n'ime ogbe
As for me poverty ati emi enemies
So ma pa ara e tin ba sha e billing
Osha ti ye e

Abulo secure the bag
Abulo secure the bag
After God na the bag
Abulo secure the bag
Secure the bag to bag
Akpa to akpa back to back
Secure the bag to bag
Ebeleadiloya

Alaye secure the bag
Alaye secure the bag
Alaye secure the bag
Alaye secure the bag
Secure the bag to bag
Alaye secure the bag
Secure it back to back
Awa o ran anybody

Shey mo jo tailor baba yin?
Awa o ran anybody
Goat to wa n bi yato si ewure ma sun e ma fi je nkwabi
Ogbeni I'm really unruly
Na we be the boys wey dey bully the bully
Na money I dey find but if you dey look for my trouble 
My boys go shank you no be julie julie
I dey sip martini I dey mind my business money no fit finish
God no go shame us
Ogini ne megi they hating on Dremodrizzy 
Cos they know he is young, rich and famous
Mama I made it, in a Mercedes
Getting cake cake like the celebrant

I tell them to gugudegugude map
For dem fit to know where we at
Panda-panda-panda
Got Designer on me
She dey fall for me like her grandmama boobie

After the Hennessy enter body 
She go enter room 402 with her padi
Then I go take them back to elevator 
And direct the baddies back to the lobby
Konjinaba
Na you sabi
I'm focused on the bar
I no wan kolobi

Abulo secure the bag
Abulo secure the bag
After God na the bag
Abulo secure the bag
Secure the bag to bag
Akpa to akpa back to back
Secure the bag to bag
Ebeleadiloya

Alaye secure the bag
Alaye secure the bag
Alaye secure the bag
Alaye secure the bag
Secure the bag to bag
Alaye secure the bag
Secure it back to back
Awa o ran anybody

Akwaanyi noya owelo
Secure the bag time adilo
Jombo tie rolling up
Big bag bu all I want
N'ogbe malu na ino on your own inolo with anybody
The way I like to secure the bag
You will think the bag is my first cousin
Cashing out ka umu malay, why
247 adim awake
Mpa

The reason melu afia mu ji ele bukwa na
Only chukwu I Dey obey
Mpa! Egbe belu ugo belu nke si n'ibe 
Ya ama be agba ya egbe obelu obelu
Ukochukwu butelu ike n'ime ogbe 
Ga agwa gi n'obukwa nwa chinemelu
Jee bute ego gi oo if you dull akwa na akpa gi o
My blood my blood if you need blood your blood ga arapu gi tido
O-Y-O
Mn'eme ihe asi ya emena
N'elikwa mgbada agwala anyi elina
For a better tomorrow I dey put in work
Shout out to my men no awada

Abulo Secure the bag
Abulo secure the bag
After God na the bag
Abulo secure the bag
Secure the bag to bag
Akpa to akpa back to back
Secure the bag to bag
Ebeleadiloya

Alaye secure the bag
Alaye secure the bag
Alaye secure the bag
Alaye secure the bag
Secure the bag to bag
Alaye secure the bag
Secure it back to back
Awa o ran anybody

Watch Video

About Secure the Bag

Album : Ea$t N We$t (EP)
Release Year : 2021
Copyright : (c) 2021
Added By : Huntyr Kelx
Published : Aug 18 , 2021

More DREMO Lyrics

DREMO
DREMO
DREMO

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl