DOTMAN Sweet Melody cover image

Sweet Melody Lyrics

Sweet Melody Lyrics by DOTMAN


Sweet melody
Make the girl em go crazy
Edumare don bless me
Na why some of them jealous me
Loba loba monarchy
Serve them hit fun won ni energy
Omo na grace of God wey dey cover me
Won ni mo ma fo mo ni mo fokati
O balance
Gbe Givenchy sori Versace
Omo to n so the girl em fantasy
Eni tan be lori ko lo n fara ki
Man don take over man getting money
Gbogbo igba tero pe iro ni
Man I been working Man steady balling
From London to New York City

Sweet melody
Make the girl em go crazy
Edumare don bless me
Na why some of them jealous me
Loba loba monarchy
Serve them hit fun won ni energy
Omo na grace of God wey dey cover me
Won ni mo ma fo mo ni mo fokati
Man don take over man getting money
Gbogbo igba tero pe iro ni
Man I been working Man steady balling
From London to New York City

Sweet melody
Make the girl em go crazy
Edumare don bless me
Na why some of them jealous me
Loba loba monarchy
Serve them hit fun won ni energy
Omo na grace of God wey dey cover me
Won ni mo ma fo mo ni mo fokati

Watch Video

About Sweet Melody

Album : Sweet Melody (Single)
Release Year : 2022
Added By : Farida
Published : Oct 07 , 2022

More DOTMAN Lyrics

DOTMAN
DOTMAN
Awe
DOTMAN
DOTMAN

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl