
Good Girl ft Shaker Lyrics
...
Good Girl ft Shaker Lyrics by DJ VYRUSKY
Banger walai (walai)
You are welcome to the world of vyrusky
Mmmh shaker
Some girl wey i put my trust for ein top wey
She dey make i ask myself sey (i wonder)
Good girl someday, e dey
E dey, e dey, e dey you sure
Good girl someday, e dey
E dey, you sure
E dey errh e dey you sure
Good girl someday
I get heartbreak like twelve years
Since then a dey chop twelve girls
Aspeed waa oh adey twelveth years
She take guinness wey a take club beer
Shaker this girl don’t fear
Acatch aam eh bros come here
Manipulation oh my eyes don tear (i wonder)
Good girl someday, e dey
E dey, e dey, e dey you sure
Good girl someday
Joey a get heartbreak like last week
Since then adey chop nancy, mandy, sandy
You dey kai serwaa she dey evandy
Ein aunty, mrs sumphrey
You know am sef
She dey drive camry
That car sef the back seat
Berh you no sey me dierh adey hardly
Dey do this but since last week
Wey i see say some girls no get heartbeat
So now my water lose dey pumpshandy
Good girl someday, e dey
E dey, e dey, e dey you sure
Good girl someday
E dey you sure
E dey errh e dey you sure
Good girl someday
I get heartbreak like twelve years
Watch Video
About Good Girl ft Shaker
More DJ VYRUSKY Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl