
10 Kilo Lyrics
...
10 Kilo Lyrics by DAVIDO
Ye!!!, Orobo Ten Kilo
(Say this your body make me wan go)
Baddest
Ye, girl i'll be here till the sun down
Swear you dey make my mind no touch ground
I no say different songs don come out
But my girl if i no sing about you wetin sing o baby
You dey make my body ayaya
Anytime i dey see you i dey shamanya
If you leave me i fit run go mad
Why i no fit leave(e)my orobo ten kilo
Say this your body make me wan go gyrate
No fit concentrate (eyaa)
Orobo ten kilo
Dey chop my money and everything i get
Me i no go fit forget you baby no lie
Drama, leave drama for who get(e)power
Person wey get plans for you no go stammer
I know you no go para if i bless your aza
Good times anytime ejanla Land
I don craze o for your matter
Anytime i see you body no fit calm down
If na ment o it is allowed
Our loving dey too important
I don craze o for your matter
Anytime i see you, body no fit calm down
If na ment o it is allowed
Why i no fit leave(e)my Orobo Ten Kilo
Say this your body make me wan go gyrate
No fit concentrate (eyaa)
Orobo ten kilo
Dey chop my money and everything i get
Me i no go fit forget you baby no lie
Say this your body make me wan go gyrate
No fit concentrate (eyaa)
Orobo ten kilo
Dey chop my money and everything i get
Me i no go fit forget you baby no lie
Watch Video
About 10 Kilo
More DAVIDO Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl